Chei (Page 7)

Date: 18-05-2014 11:18 pm (9 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10
- Skypon2002 at 19-06-2014 08:08 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 19-06-2014 10:45 AM
i dey. bros
thats gud.... Wetin u chop remain na?

Posted: at 19-06-2014 08:08 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-06-2014 08:09 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 19-06-2014 02:42 PM
sky na spit i go use kill you , if u know take time
go ask of Rakel na me kill kill kill sorry na network
wetin happen?

Posted: at 19-06-2014 08:09 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 20-06-2014 12:09 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-06-2014 08:08 PM
thats gud.... Wetin u chop remain na?
akara

Posted: at 20-06-2014 12:09 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 20-06-2014 07:53 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 15-06-2014 10:19 PM
Na him b say u toast am via chatting? Na now wey she don gree for u na him u com know say na stammarer? Na lie.. U must marry am oooo
guy, true, true..u don smoke. but y?
Posted: at 20-06-2014 07:53 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 20-06-2014 10:27 AM (9 years ago)
(m)
huh

Posted: at 20-06-2014 10:27 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 20-06-2014 11:01 AM (9 years ago)
(f)
network dey disturb my typing.....
Posted: at 20-06-2014 11:01 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-06-2014 09:53 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 20-06-2014 12:09 AM
akara
i no chop o.... Akara dey mak person mess well well

Posted: at 20-06-2014 09:53 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-06-2014 09:56 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 20-06-2014 07:53 AM
guy, true, true..u don smoke. but y?
na u giv me smoke? I dey get hot temper o

Posted: at 20-06-2014 09:56 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-06-2014 10:01 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 20-06-2014 07:53 AM
guy, true, true..u don smoke. but y?
na u giv me smoke abi? See.... I dey get ho tempa o

Posted: at 20-06-2014 10:01 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:24 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 12-06-2014 11:48 AM
Where una go con go?

honey na which kind question u de ask self?
them get wey they de go? apart from bush wit their cow nd goat.
Posted: at 22-06-2014 12:24 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:26 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 13-06-2014 07:31 PM
See..... I fit distribute slap giv everybody for here o. Mak una no provoke me Angry Angry Angry Angry Angry

i dare u to provoke............... oya provoke naaaaaaaaaaaaaa
u don still come wit ur coconut head
Posted: at 22-06-2014 12:26 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:28 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 14-06-2014 02:19 PM
bcos say u fit use head break jossy house na him mak u com dey make noise for here?? What of me wey be say na the breeze from my nose dey scatter the walls nko? I go soon wound u for here, mak i still dey look u Angry Angry Angry Angry Angry Angry

guy make u nor try urself ooooooooooooooooo
u don see our body guards? u go fear oooooooooooooo
Posted: at 22-06-2014 12:28 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:32 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 15-06-2014 10:19 PM
Na him b say u toast am via chatting? Na now wey she don gree for u na him u com know say na stammarer? Na lie.. U must marry am oooo

chai skyspoon................ women still de marry themselves?
Posted: at 22-06-2014 12:32 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 22-06-2014 05:31 AM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 22-06-2014 05:31 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-06-2014 10:42 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:24 AM
honey na which kind question u de ask self?
them get wey they de go? apart from bush wit their cow nd goat.
na for boko haram forest?

Posted: at 22-06-2014 10:42 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-06-2014 10:43 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:26 AM
i dare u to provoke............... oya provoke naaaaaaaaaaaaaa
u don still come wit ur coconut head
i go soon nod ur head na, just dey watch.

Posted: at 22-06-2014 10:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-06-2014 10:44 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:28 AM
guy make u nor try urself ooooooooooooooooo
u don see our body guards? u go fear oooooooooooooo
shey u no know say dem dey beat body guards?? Where dem dey self?? Call demmak i see dem muscles

Posted: at 22-06-2014 10:44 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-06-2014 10:50 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:32 AM
chai skyspoon................ women still de marry themselves?
u no know say woman dey marry woman? Abi u no dey naija?

Posted: at 22-06-2014 10:50 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 11:47 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 22-06-2014 10:50 AM
u no know say woman dey marry woman? Abi u no dey naija?

no i nor de naija... so woman don de marry woamn for naija? na wa ooooooooooooooooooo
Posted: at 22-06-2014 11:47 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 11:49 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 22-06-2014 10:42 AM
na for boko haram forest?

yes naaaaaaaaaaaaaa ajanni join boko haram na abi u nor knw b4
Posted: at 22-06-2014 11:49 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10