Skypon2002 at 25-05-2014 07:03 AM (10 years ago) (m) Choi..... disease??? I no go buy oo. Na ajani me nd am get trouble. Mak i go find am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 25-05-2014 07:03 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon tell me with solo voice Wetin be ur problem?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-05-2014 05:25 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 25-05-2014 10:54 PM (10 years ago) (m) ''wispering'' e get one babe wey just dey whine nyash dey pass up and down for here. I wan do deal with her
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 25-05-2014 10:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 25-05-2014 11:49 PM (10 years ago) (f) go look bush u go see am for there Posted: at 25-05-2014 11:49 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 25-05-2014 11:54 PM (10 years ago) (m) I don catch am. E dey for where my goat dem dey stay
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 25-05-2014 11:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 26-05-2014 12:00 AM (10 years ago) (f) make u controll ur goats wella ooooooooooooooo because ajani is capable of doing anything Posted: at 26-05-2014 12:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2014 09:41 AM (10 years ago) (m) I don dey even hear dem d goats dey shout meaaa meaaa, i dey suspect say him dey put something for dem nyash
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2014 09:41 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Omilim at 26-05-2014 10:03 AM (10 years ago) (f) just peeping to see yeye peoples, i don dey miss yaba left patients Posted: at 26-05-2014 10:03 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 26-05-2014 12:05 PM (10 years ago) (f) make see person for my door mouth skypon where is my bra wey you take last two years? Posted: at 26-05-2014 12:05 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2014 05:00 PM (10 years ago) (m) Which bra? U giv me bra?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2014 05:00 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2014 05:01 PM (10 years ago) (m) @omilim, u dey find yaba patients?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2014 05:01 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2014 11:36 PM (10 years ago) (m) Dem plenty for here
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2014 11:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
go look bush u go see am for there
i hear say he talk say he don fine one aboki wey excape from sambisa forest
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 27-05-2014 10:13 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 27-05-2014 02:40 PM (10 years ago) (f) I don dey even hear dem d goats dey shout meaaa meaaa, i dey suspect say him dey put something for dem nyash
i nor tell u ajanni worst pass boko haram boko haram de kidnap girls while he de kidnap animals Posted: at 27-05-2014 02:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2014 07:44 PM (10 years ago) (m) I dey fear oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-05-2014 07:44 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 28-05-2014 11:20 AM (10 years ago) (f) NO DE DENIAL NA WETIN AJANNI DO UNA? Posted: at 28-05-2014 11:20 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Omilim at 28-05-2014 11:21 AM (10 years ago) (f) Which bra? U giv me bra?
see bra issues raising after two years am sure d bra get rusted wires sef Posted: at 28-05-2014 11:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na my house girl dey wear that bra now
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 28-05-2014 12:43 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-05-2014 05:25 PM (10 years ago) (m) Una too like bra oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-05-2014 05:25 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abeg carry ur coconut head comot for road b4 i use rakelly Bosom wipe u for face
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-05-2014 05:30 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |