Photos: President Jonathan and wife land in South Africa (Page 3)

Date: 23-05-2014 9:30 pm (9 years ago) | Author: Charles colins
1 2 [3]
- esther_ehi at 25-05-2014 08:34 AM (9 years ago)
(f)
sm of u has problm levin 4 sa wit 1st lady is dat a prob
Posted: at 25-05-2014 08:34 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- goodhealth at 25-05-2014 03:11 PM (9 years ago)
(m)
Una way no pass,una never go any were mumu people make una free our beautiful first lady.
Posted: at 25-05-2014 03:11 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- goodhealth at 25-05-2014 03:14 PM (9 years ago)
(m)
Una be dey expect her speak American English or British English,na there they born her.
Posted: at 25-05-2014 03:14 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- harryduke at 25-05-2014 09:41 PM (9 years ago)
(m)
mk she speak igbo,den her usband will traslate 4 her coz i knw dat der is no interpreter with dem
Posted: at 25-05-2014 09:41 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- proly at 26-05-2014 10:21 AM (9 years ago)
(f)
kkk
Posted: at 26-05-2014 10:21 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 26-05-2014 01:14 PM (9 years ago)
(f)
I don't understand this trip. Person wey hin house dey burn for fire dey chase rate?
Posted: at 26-05-2014 01:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 26-05-2014 01:14 PM (9 years ago)
(f)
I don't understand this trip. Person wey hin house dey burn for fire dey chase rat?
Posted: at 26-05-2014 01:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- elchymo at 27-08-2015 06:26 AM (8 years ago)
(m)
Na wa oo
Posted: at 27-08-2015 06:26 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 27-08-2015 08:23 AM (8 years ago)
(f)
Our money
Posted: at 27-08-2015 08:23 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- judeabaga1 at 2-09-2015 10:44 AM (8 years ago)
(m)
Enjoy jare
Posted: at 2-09-2015 10:44 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- hackynoni111 at 2-09-2015 10:58 AM (8 years ago)
(m)
lovely couples
Posted: at 2-09-2015 10:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- judeabaga1 at 2-09-2015 11:26 AM (8 years ago)
(m)
Enjoy
Posted: at 2-09-2015 11:26 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]