#BringBackOurGirls

Date: 24-05-2014 12:48 pm (9 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
- at 24-05-2014 12:48 PM (9 years ago)
(m)
If you are living comfortably with another man's daughter and you have not paid her bride price, you are a member of the boko haram. ‪#‎ Bring‬back our girls.

Posted: at 24-05-2014 12:48 PM (9 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 24-05-2014 02:29 PM (9 years ago)
(m)
tell dat to ajanni to bring back our rakelly...even expert sef,,tell am make he bring back our omomarty....those two boko haram boys don take our girls do yeye

Posted: at 24-05-2014 02:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 24-05-2014 02:47 PM (9 years ago)
(m)
una still dey craze for hia
Posted: at 24-05-2014 02:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-05-2014 11:00 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2014 02:29 PM
tell dat to ajanni to bring back our rakelly...even expert sef,,tell am make he bring back our omomarty....those two boko haram boys don take our girls do yeye

come jossy my husband pay my brideprice just d way dem de do am u hear me?
na ajanni u go tell make he bring back raki not expert u hear...............
come dis man nor let me face u ooooooooooooooo Angry
Posted: at 24-05-2014 11:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 24-05-2014 11:31 PM (9 years ago)
(m)
i dey go sambisa forest tmr  Angry
Posted: at 24-05-2014 11:31 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-05-2014 08:02 AM (9 years ago)
(m)
u think say dem dey share virgins among the skuul girls...idiot

Posted: at 25-05-2014 08:02 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-05-2014 08:11 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-05-2014 11:00 PM
come jossy my husband pay my brideprice just d way dem de do am u hear me?
na ajanni u go tell make he bring back raki not expert u hear...............
come dis man nor let me face u ooooooooooooooo Angry


ur husband wey no get something doing........if u face me like for 2months,,I go  help ur husband pay ur bride price but I go make sure say I give u twin belle b4 dat

Posted: at 25-05-2014 08:11 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-05-2014 08:27 AM (9 years ago)
(f)
tif
Posted: at 25-05-2014 08:27 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 25-05-2014 02:22 PM (9 years ago)
(m)
i don kill 10 bokoharam yesterday .... expert dey dia bt jossy escape  Angry
Posted: at 25-05-2014 02:22 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 25-05-2014 02:40 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 25-05-2014 08:02 AM
u think say dem dey share virgins among the skuul girls...idiot
hehehehehe

Posted: at 25-05-2014 02:40 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-05-2014 03:09 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-05-2014 11:00 PM
come jossy my husband pay my brideprice just d way dem de do am u hear me?
na ajanni u go tell make he bring back raki not expert u hear...............
come dis man nor let me face u ooooooooooooooo Angry
sweetie i trust you
You are always there  Kiss

Posted: at 25-05-2014 03:09 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-05-2014 03:14 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2014 02:29 PM
tell dat to ajanni to bring back our rakelly...even expert sef,,tell am make he bring back our omomarty....those two boko haram boys don take our girls do yeye
i will soon castrate this boy

Posted: at 25-05-2014 03:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 25-05-2014 06:48 PM (9 years ago)
(m)
i dey play PS7 for sambisa forest  Tongue
Posted: at 25-05-2014 06:48 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 26-05-2014 10:08 AM (9 years ago)
(f)
see pb4 hia, i dey go go go
Posted: at 26-05-2014 10:08 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply

fire TRENDING GISTS fire