come back party !!! NO BEER PLS

Date: 24-05-2014 3:04 pm (9 years ago) | Author: abbey wonder
[1] 2
- at 24-05-2014 03:04 PM (9 years ago)
(m)
una dey craze Huh? , una neva dey see me hia b4 ? y una kon dey shine face like chibok kidnapped girls  Undecided

Posted: at 24-05-2014 03:04 PM (9 years ago) | Gistmaniac
- yettyness at 24-05-2014 04:43 PM (9 years ago)
(f)
ok....but welcome back Smiley
Posted: at 24-05-2014 04:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-05-2014 10:51 PM (9 years ago)
(f)
chaiiiiiiiiiiiiiiiii una meet to tell me say una never cure dis guy brain?
but pals yyyyyyyyyyyyy buy yyyyyyyyyyyyyy make una help dis boy naaaaaaaaaaaa
na una friend before ooooooooo abeg jossy help dis boy cos he reall needs it
Posted: at 24-05-2014 10:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 24-05-2014 11:28 PM (9 years ago)
(m)
jossy wey don die ontop ashawo for calabar
Posted: at 24-05-2014 11:28 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-05-2014 07:59 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-05-2014 10:51 PM
chaiiiiiiiiiiiiiiiii una meet to tell me say una never cure dis guy brain?
but pals yyyyyyyyyyyyy buy yyyyyyyyyyyyyy make una help dis boy naaaaaaaaaaaa
na una friend before ooooooooo abeg jossy help dis boy cos he reall needs it

am working on it

Posted: at 25-05-2014 07:59 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-05-2014 08:14 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 24-05-2014 11:28 PM
jossy wey don die ontop ashawo for calabar

dat is to show how extreem I fit go to help u out of dis ur pitiful condition.....dem say na after I dismantle from the ashawo from calabar,, den ur problem go solve....so make u dey pray make I dismantle on time cuz I still dey pump now and if I no dismantle on time u go die

Posted: at 25-05-2014 08:14 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-05-2014 08:22 AM (9 years ago)
(f)
aalladinn...long time. me miss u ooo. I even tnk say dem do mistake ban u. I hope u r fine sha
Posted: at 25-05-2014 08:22 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 25-05-2014 02:28 PM (9 years ago)
(m)
dem no fit ban me lai lai / na from last month i don dey find d missing girls o.   i don dismantle my kitchen , check under bed , look ontop my roof , i dey market dey check people's pocket self .
Posted: at 25-05-2014 02:28 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 25-05-2014 02:35 PM (9 years ago)
(m)
una welldonoo yeye people

Posted: at 25-05-2014 02:35 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 25-05-2014 06:57 PM (9 years ago)
(m)
zeigbo how far Huh? i hear say na u dey go phyuk those girls for sambisa forest . na true Huh? , if yes / u go soon die nd dat prick of urs will be eaten by expert  Angry
Posted: at 25-05-2014 06:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-05-2014 12:05 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 25-05-2014 07:59 AM
am working on it

i can see u hard work abeg try harder
Posted: at 26-05-2014 12:05 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 26-05-2014 09:50 AM (9 years ago)
(m)
 Shocked
Posted: at 26-05-2014 09:50 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 26-05-2014 12:09 PM (9 years ago)
(f)
this mad man , where you come out from?
me and alabi go find u for under bridge
Posted: at 26-05-2014 12:09 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 26-05-2014 01:17 PM (9 years ago)
(m)
''U'' na alphabet / y una kon dey find U go under bridge Huh?? una still no normal at all
Posted: at 26-05-2014 01:17 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 26-05-2014 04:13 PM (9 years ago)
(m)
Dorocraze people full here except my queen and one person that's all

Posted: at 26-05-2014 04:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 26-05-2014 06:25 PM (9 years ago)
(m)
u are personally insane
Posted: at 26-05-2014 06:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 26-05-2014 06:27 PM (9 years ago)
(m)
i will screw u ''RAKELLY''  Angry
Posted: at 26-05-2014 06:27 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 26-05-2014 10:23 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 26-05-2014 06:25 PM
u are personally insane
e just dey do me like make i carry wood nack this idiot for brain  Roll Eyes
#rakellyfindmewood abeg Angry

Posted: at 26-05-2014 10:23 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 27-05-2014 02:38 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 26-05-2014 09:50 AM
Shocked

 Tongue
Posted: at 27-05-2014 02:38 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 28-05-2014 12:47 PM (9 years ago)
(f)
expert take that one omomarty take wipe u yesterday
Posted: at 28-05-2014 12:47 PM (9 years ago) | Hero
Reply
[1] 2