I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 30-07-2014 08:49 PM (9 years ago) | Addicted Hero
liljerome at 30-07-2014 08:55 PM (9 years ago) (m)
Notin is wrong with the photo oga poster this not a news abeg...wanna lie go to a bed jor
Posted: at 30-07-2014 08:55 PM (9 years ago) | Newbie
Most of una wey dey find cheap publicity and the shortest cut to public relevance naim dey post nonsense here and come dey ask yao yao question. Mr idiot, wetin wrong with dis foto?
Posted: at 30-07-2014 09:19 PM (9 years ago) | Upcoming
Juliechizy at 31-07-2014 12:03 PM (9 years ago) (f)
Naija mum r like.....junior junior come and meet ur uncle David dat reside in America ....I was pregnant wt u wen he travel to America hope u remembered him........???dat is wat is wrong ewu poster
Posted: at 31-07-2014 12:03 PM (9 years ago) | Newbie