Pointzero at 7-02-2011 11:56 AM (13 years ago) (m) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-02-2011 11:58 AM (13 years ago) (f) Reply |
ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox Posted: at 7-02-2011 12:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin be ya Own? Na you I dey follow talk? Amebo Posted: at 7-02-2011 12:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 12:02 PM (13 years ago) (f) I am not a man, hence the question is not for me to answer. Nonetheless, I think before anyone would venture into the biz of marrying a known wh*re, he should consider some things. Has he listened to and checked the veracity of her story? This is vital as some of them like some pals have commented here went into the act of whoring as a last resort to unbearable financial difficulties while some just do it out of lack of contentment and covetousness. Secondly, can he actually FORGET or simply IGNORE her past? Will he be able to trust her?...Can he stand the scandals that follow such people? The fact here is no matter how bad or promiscuous a girl is, she can NEVER be compared to a professional wh*re! Posted: at 7-02-2011 12:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-02-2011 12:04 PM (13 years ago) (f) Wetin be ya Own? Na you I dey follow talk? Amebo LOL.......COZ MA BULL DOG SAW D PIX N' WAS KINDA CRASE .........CAN I PROCEED WITH WINE N' KOLA NUT
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-02-2011 12:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 12:05 PM (13 years ago) (m) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox thank God say u no fit change ma password lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin be ya Own? Na you I dey follow talk? Amebo LOL.......COZ MA BULL DOG SAW D PIX N' WAS KINDA CRASE .........CAN I PROCEED WITH WINE N' KOLA NUT Mtcheeeeewwwwww Posted: at 7-02-2011 12:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox thank God say u no fit change ma password lol Ehn Ehn...You think so? Posted: at 7-02-2011 12:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:09 PM (13 years ago) (f) THANK YOU VERY MUCH TREASURE2
TNX. Posted: at 7-02-2011 12:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 12:10 PM (13 years ago) (m) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox thank God say u no fit change ma password lol Ehn Ehn...You think so? no be ma IYAA u be................i know u wella na............abi u don join yahoo yahoo?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:12 PM (13 years ago) (f) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox NO WORRY, WE NO GO TALK ABOUT U. Posted: at 7-02-2011 12:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:13 PM (13 years ago) (f) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh NA YORI YORI OOO Posted: at 7-02-2011 12:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 12:16 PM (13 years ago) (m) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh NA YORI YORI OOO isi gini............chai..........nne naru mu ito..........anam mu alike ndi na agba oringo wella..........lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:18 PM (13 years ago) (f) ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh NA YORI YORI OOO isi gini............chai..........nne naru mu ito..........anam mu alike ndi na agba oringo wella..........lol KOLO, Posted: at 7-02-2011 12:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox thank God say u no fit change ma password lol Ehn Ehn...You think so? no be ma IYAA u be................i know u wella na............abi u don join yahoo yahoo? Na Yahoo Plus I be Posted: at 7-02-2011 12:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ARE U ASKING ME?
hu else am i askin na? na u of course E BI LIKE SAY WE GO GO IN BOX. did u send me a message? WE DO THAT SOON ok oohh..................abeg make e be better thing ooohh I said no Inbox NO WORRY, WE NO GO TALK ABOUT U. Are you sure? Okay you can go ahead Posted: at 7-02-2011 12:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 7-02-2011 12:25 PM (13 years ago) (f) You never can tell she might change to be the best wife in future. Posted: at 7-02-2011 12:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pasoteejay at 7-02-2011 12:28 PM (13 years ago) (m) No matter how cover u covered smoke,it wil stil find it way out. Posted: at 7-02-2011 12:28 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dirtykid at 7-02-2011 12:28 PM (13 years ago) (m) dirtykid and truenaija2 una dey reason very well and fine.I LIKE THE TYPE OF IDEOLOGY WEN DEY RULE UNA.BUT WHAT ABOUT MEN WEN DON SLEEP WITH SEVERAL WOMEN TIRE FOR LIFE BEFORE E COME MARRY.DAT MAN NOR BE wh*re-MAN ABI? ?.UNA SEE SAY MANY OF US MEN NA HYPOCRITE.IF NA WOMAN WE GO LABEL NAME GIVE HER.IF NA MAN WE GO SEE AM AS NORMAL.NOR BE MEN FAULT WHY FEMINIST NOR GO FULL EVERYWHERE.WE DON OVER USE OUR POWER ON THEM TOO MUCH.TO THOSE CONDENMING wh*reS.WHAT IF YOU MARRIED A VIRGIN AND 8MONTHS LATER SHE TURNS OUT TO BE A PORN STAR.WHAT WILL BE YOUR BASIS? ?MR PERFECT PEOPLE.MEN CAN HAVE SEX WITH NUMEROUS GIRLS AND THATS FINE BY NATURE WITHOUT BEEN STIGMATISED BUT IF NA WOMAN DEM GO LABEL HER AS A wh*re...NONSENSE............ thumbs up bro!
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 7-02-2011 12:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |