I Might Sing Again If The Right Song Comes - Genevieve Nnaji (Page 2)

Date: 08-10-2014 11:44 am (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- johnaguinam at 8-10-2014 09:31 PM (9 years ago)
(m)
Na wa 4 dis chick sef...small b4 u knw am now she go talk say she wan enter comedy
Posted: at 8-10-2014 09:31 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- eyen9ja at 8-10-2014 10:08 PM (9 years ago)
(m)
come and be my mistress
Posted: at 8-10-2014 10:08 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- HOPEA23 at 9-10-2014 01:10 AM (9 years ago)
(f)
Lol to all the funny comments

Posted: at 9-10-2014 01:10 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgrawl231 at 9-10-2014 01:30 AM (9 years ago)
(m)
abi u don sing ni?
Posted: at 9-10-2014 01:30 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- angesco at 9-10-2014 05:13 AM (9 years ago)
(f)
Stick to what u do best. I heard someone say - thats acting?
Posted: at 9-10-2014 05:13 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Azubuike1 at 9-10-2014 06:06 AM (9 years ago)
(m)
This music beat them so called Iyanya, Davido music. Anybody wey sabi music go know say her music better pass Iyanya and davido music. U guys should learn to listen to lyrics. If na Beyoncé  una go dey scream  high Heaven. Honestly, I enjoyed her music better than Davido, Iyanya and Beyoncé combined. Beautiful sister of Biafra, no let Yoruba haters in Naija kill ur music talent. Go ahead jare, nothing do u. Yoruba haters no dey want see anything good in Ndigbo.
Posted: at 9-10-2014 06:06 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- zednaijaman at 9-10-2014 12:03 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Azubuike1 on  9-10-2014 06:06 AM
This music beat them so called Iyanya, Davido music. Anybody wey sabi music go know say her music better pass Iyanya and davido music. U guys should learn to listen to lyrics. If na Beyoncé  una go dey scream  high Heaven. Honestly, I enjoyed her music better than Davido, Iyanya and Beyoncé combined. Beautiful sister of Biafra, no let Yoruba haters in Naija kill ur music talent. Go ahead jare, nothing do u. Yoruba haters no dey want see anything good in Ndigbo.
Bros, no spoil the fun,.... anyway, last last na your comment come funny pass.
Posted: at 9-10-2014 12:03 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- elchymo at 24-08-2015 12:08 PM (8 years ago)
(m)
Abeg b4 u sing let us knw so some ppl fit get chance run...
Posted: at 24-08-2015 12:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]