I lost my wallet dis morning when i was coming to work dis morning and it contains cash, IDs, and some valuables.... It amazes me that the person that stole it knows me but i dont know him... anywayz some days are like that.. But i still thank GOD for everything because he knows best...
Am not saying this so that my pals will mourn wit me... rather u guys should thank GOD wit me for his goodness in my life and in urs too.. He knows the best in every situation..
Posted: at 7-10-2009 09:28 AM (14 years ago) | Hero
MR BAD NEWS WETIN U DEY TALK SEF UR WALLET WERE U SAY U LOST DON TURN TO MIRACLE OR WHAT......MAKE WE KNOW HW WE GO THANK THE GOD.....NOBE SAY U GO OPEN THAT UR WIDE MOUTH DEY TALK WETIN PERSON NOT UNDERSTAND............
WHY U GO UNDERSTAND?..... U EVEN SURE SEY NO BE U THIEF MY WALLET... I GO USE FBI COME ARREST U 2DAY
Posted: at 9-10-2009 09:34 AM (14 years ago) | Hero
MR.BAD NEWS I STILL NOT UNDERSTAND U, GUY WHICH ONE BE OWN FROM UR WALLET LOST NOW TO COLLECT OFFERING IF U NEED HELP JUST TELL US WE WILL KNOW HW TO HELP U THAN U COME AND USE ALL THIS CRMINAL ACT 4 US HERE
Mr. Idiot boi.... rewrite dis ur emglish to english so that i can understand wat ur saying..... did i tell u i wanted ur own offering?....u go first go chop be4 u go come give offering...olodo
Posted: at 9-10-2009 11:44 AM (14 years ago) | Hero