Photos: President Jonathan In Blue Suit As He Arrives In Israel For Pilgrimage (Page 2)

Date: 25-10-2014 7:36 am (10 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- ukanahv at 25-10-2014 11:19 PM (10 years ago)
(m)
Oga president, na only that plane we get remain for the whole nation take am waka small small so that the next president go see am use, that plane  dey since 1978. By no kilometer go don reach million km
Posted: at 25-10-2014 11:19 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- zoe61 at 26-10-2014 12:54 AM (10 years ago)
(f)
LOl
Posted: at 26-10-2014 12:54 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- Ricardoprinz at 26-10-2014 06:22 AM (10 years ago)
(m)
I hope say him no go disgrace us again this time as before wey him go dey kneel down for public wey orishajiafor and other mumu dey lay hand for him head.
Posted: at 26-10-2014 06:22 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- bospak at 26-10-2014 10:53 AM (10 years ago)
(m)
Na only him waka come
Posted: at 26-10-2014 10:53 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 26-10-2014 11:46 AM (10 years ago)
(f)
Dis man do wear hat, Una sure say no be something DAT man dey hide for there dis dis one no normal again.
Posted: at 26-10-2014 11:46 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- elchymo at 24-08-2015 07:40 AM (9 years ago)
(m)
Jonah must wear hat with every cloth. Na wa oo
Posted: at 24-08-2015 07:40 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions