biamblinks at 9-10-2009 06:34 PM (14 years ago) (m) Hmmm una don start am again Posted: at 9-10-2009 06:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 9-10-2009 07:52 PM (14 years ago) (m) those of u back should try and create Naija LOTTERY ....... Posted: at 9-10-2009 07:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 9-10-2009 07:53 PM (14 years ago) (m) i no need
hhhmmmm..... thank God. Posted: at 9-10-2009 07:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Aborigine at 9-10-2009 08:25 PM (14 years ago) (m) thx for the info bro,keep us updated,never mind the basket mouth people Posted: at 9-10-2009 08:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chiclef79 at 10-10-2009 03:35 AM (14 years ago) (m) yankee don knock..... my bro oba de try arrange am. 9ga don gud mk una stay for house abeg, atleast dem don change d naira notes which is smth. . if u go use yeye pics apply, d computer go skip ur name oh... enjoy! Posted: at 10-10-2009 03:35 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
So all of una wan go america?...... ok na make i see as e go happen Posted: at 10-10-2009 08:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
oshine at 10-10-2009 04:33 PM (14 years ago) (m) LOL-I wanna go home
sure everyone will apply.coz we won go yanke.abi i lie?lol..... Posted: at 10-10-2009 04:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
shine1177 at 10-10-2009 05:06 PM (14 years ago) (m) Even if you do not need it, may be you know some one that may need it. Please send it to the, may be they will appreciate it. This is the link for USA Lottery Visa, it will start October 2nd, Remeber you need a 50x50 digital colored passport with white background. Please apply as soon as possible. the link is http://www.dvlottery.state.gov/application.aspxwhen will it close? It will close yesterday...............lol you ...
Posted: at 10-10-2009 05:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
me.... wetin me do u Posted: at 10-10-2009 05:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lyinka at 10-10-2009 09:46 PM (14 years ago) (m) asking
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 10-10-2009 09:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Avatar at 11-10-2009 02:53 PM (14 years ago) (m) thanx bro Posted: at 11-10-2009 02:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
enjoyment at 12-10-2009 02:30 PM (14 years ago) (m) lol
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 12-10-2009 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol Posted: at 12-10-2009 02:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adedupcy at 12-10-2009 04:18 PM (14 years ago) (f) wetin i wan use visa lottery do, when Obama na my broda....
obama na ya broda 4 were,4 dream or 4 mouth.......... Posted: at 12-10-2009 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adedupcy at 12-10-2009 04:33 PM (14 years ago) (f) If Everybody go who wan remain
haba people way go go, go go nd d ones way go remain go remain,...... everybody go go, and na only u go remain Posted: at 12-10-2009 04:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cleverland at 12-10-2009 07:07 PM (14 years ago) (m) people neva appreciate things no matter how gud it is dats why 9ja has remain where it is uptil now Posted: at 12-10-2009 07:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
those of u back should try and create Naija LOTTERY ....... THANK YOU BRO, AFTER ALL NO BE ONLY WE GO GO THEIR COUNTRY MAKE DEM APPLY COME FOR OUR COUNTRY... Posted: at 12-10-2009 11:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wetin i wan use visa lottery do, when Obama na my broda....
obama na ya broda 4 were,4 dream or 4 mouth.......... ASK AM OOOOH. Posted: at 12-10-2009 11:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
people neva appreciate things no matter how gud it is dats why 9ja has remain where it is uptil now
I BEG COMOT FOR ROAD MAKE WE PASS JO! VISA LOTTRY NA GOOD THING ABI FOR YA FACE GOO SEE PEOPLE WAY DON SPEND ALL THEIR LAST CARD ON IT AFTER THEM WIN STILL YET NOTHING NOTHING!!! WAY U TIE UR NECK FOR INSIDE SITTING ROOM U NO GET HEATER..LOL... JUST PASSING ANYWAY!!! Posted: at 13-10-2009 03:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
people neva appreciate things no matter how gud it is dats why 9ja has remain where it is uptil now
I BEG COMOT FOR ROAD MAKE WE PASS JO! VISA LOTTRY NA GOOD THING ABI FOR YA FACE GOO SEE PEOPLE WAY DON SPEND ALL THEIR LAST CARD ON IT AFTER THEM WIN STILL YET NOTHING NOTHING!!! WAY U TIE UR NECK FOR INSIDE SITTING ROOM U NO GET HEATER..LOL... JUST PASSING ANYWAY!!! THANX BROS TELL AM OOOH, SO FAR SAY YOU ARE FROM NAIJA NO AMERICAN VISA FOR GO APPLY OK?? Posted: at 13-10-2009 05:10 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |