wen u will know it well is wen u are on the bed wit ur partner... lol
how come you get all this kind thinking but u be virgin... lol
tas the effect of non ignorance.. cos some ppl dont want to learn or see bcos they are virgin..? bullshit.. as for me i go see hear even touch if possible.. as for no one touch me... bros tats the means of explorin life...
so you don touch before... hmmm. but you no want make person touch you. dat one no be act of selfishness? lol
lol.. i prefer tis act of selfishness for now...
well the guys wey you dey play like that, na desperados wey them be. lol
lol maybe
maybe??? yes na the answer. na men wey never get something go just show woman im prick because im probably think say you go give am something... but anyway @vixen... rump shaker.
lol lol...... na them wan show me no be me dey ask them.oooo... if na u .. wetin u go talk or do
... sometimes i secretly take pic wit my mobile...
to compare wit my friends which one they will like to meet.. cos im just openin door for them hehehe
Posted: at 13-07-2008 10:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac |
|