10 Attractive Tourist Destinations In Nigeria You Should Visit This December (Page 2)

Date: 03-12-2014 1:25 pm (9 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- dareper at 3-12-2014 11:34 PM (9 years ago)
(m)
@hopea and small boi femjay. Una know say una never waka comot from una village. Uguta lake na very beautiful place where u go see my very sexy and pretty girl from imo state and where u go see houses ontop of water like u dey obodo oyibo. After that I go carry u go naija plaza where everything dey happen.
Posted: at 3-12-2014 11:34 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- egwuevans17 at 3-12-2014 11:41 PM (9 years ago)
(m)
OK.....But i no see my papa farm for here Mr Poster,,, Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-12-2014 11:41 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- femjay at 3-12-2014 11:44 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: dareper on  3-12-2014 11:34 PM
@hopea and small boi femjay. Una know say una never waka comot from una village. Uguta lake na very beautiful place where u go see my very sexy and pretty girl from imo state and where u go see houses ontop of water like u dey obodo oyibo. After that I go carry u go naija plaza where everything dey happen.

Hahhahhahaha; who wan follow U̶̲̥̅̊ go where U̶̲̥̅̊ nak person with juju: the lake dey ok U̶̲̥̅̊ stay there to make money : talking of  when U̶̲̥̅̊ dey Lagos dey make money for business and dey buy Datsun saloon car Wey U̶̲̥̅̊ dey use carry unilag olosho for surulere baba ijebu place !
Posted: at 3-12-2014 11:44 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chigozieduru at 4-12-2014 06:08 AM (9 years ago)
(m)
boko haram advert na him onA dey do so 0o
Posted: at 4-12-2014 06:08 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 4-12-2014 06:50 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  3-12-2014 02:00 PM
what of Sambisa Forest ?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
lol
Posted: at 4-12-2014 06:50 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Nicksam at 4-12-2014 09:12 AM (9 years ago)
(m)
OK NA
Posted: at 4-12-2014 09:12 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Franklouise at 4-12-2014 11:13 AM (9 years ago)
(m)
Oh ur people have missing atheist most beautiful place in Nigeria pls vist okija shrine where u can see so many type of a things.walai thing the happening there
Posted: at 4-12-2014 11:13 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Franklouise at 4-12-2014 11:15 AM (9 years ago)
(m)
What about okija shrine
Posted: at 4-12-2014 11:15 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- elchymo at 4-12-2014 11:15 AM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 4-12-2014 11:15 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Franklouise at 4-12-2014 11:25 AM (9 years ago)
(m)
Okija shrine
Posted: at 4-12-2014 11:25 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- spekay at 4-12-2014 02:04 PM (9 years ago)
(m)
We should have at least 100 of such places in Nigeria at least o 3 in each state of the nation 

Posted: at 4-12-2014 02:04 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- IslamIsEvil at 4-12-2014 02:10 PM (9 years ago)
(m)
Chad Basin National Park???  Shocked Shocked Shocked Death Zone!!!
Posted: at 4-12-2014 02:10 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Oman784 at 4-12-2014 05:23 PM (9 years ago)
(m)
u no mention sambisa forest ohhh. why?
Posted: at 4-12-2014 05:23 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Fertymor at 7-12-2014 08:08 AM (9 years ago)
(f)
Ok
Posted: at 7-12-2014 08:08 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PoliticxGuru at 16-08-2015 05:35 PM (8 years ago)
(m)
Borno no dey dia
Posted: at 16-08-2015 05:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]