Dbanj's "Village Headmaster" Shorts and Givenchy Tee, Are You Feeling Him? (Page 2)

Date: 06-12-2014 12:50 am (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- raybenzino at 6-12-2014 02:33 PM (9 years ago)
(m)
So wetyn U̅ come want make we do poster?
Posted: at 6-12-2014 02:33 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- tiwasilas at 6-12-2014 06:49 PM (9 years ago)
(f)
cute
Posted: at 6-12-2014 06:49 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Wizkyy at 6-12-2014 11:00 PM (9 years ago)
(m)
THAT HIS PROBLEM.
Posted: at 6-12-2014 11:00 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Thymez01 at 7-12-2014 02:52 AM (9 years ago)
(m)
Una sure say no be BOKO in disguise be dos guys wey come giddy my guy make dem no go cut him pr*ck..make we no come dey say #''BRing back Our d'banj*
Posted: at 7-12-2014 02:52 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- loko2k4reel at 7-12-2014 03:58 AM (9 years ago)
(f)
He won do Wetin michael Jackson do go court .
Posted: at 7-12-2014 03:58 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 7-12-2014 01:13 PM (9 years ago)
(f)
 Cool Cool Cool Cool

Posted: at 7-12-2014 01:13 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oman784 at 7-12-2014 04:59 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: darlington_iyke on  6-12-2014 01:17 AM
those weapons should be used to go and fight BKH and not holding it for fancy


Ohh I forgot...there are no bullets in it Grin Grin Grin

Bros wich weapons? if BH see these ones dem go drop dia own for ground begin laf cos no be weapon be dis, na kpako.
Posted: at 7-12-2014 04:59 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Nicksam at 7-12-2014 09:28 PM (9 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-12-2014 09:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]