Naija bad gal Maheeda took to Instagram to ask fans some se.x related questions, she also gave her own answers Have you ever had sex and you can’t wait for it to be over? How did it go? What did she or he did wrong? Educate me so it won’t happen with us’
Quote
‘How important is sex in a relationship? As important as love? For me if u can’t phyuk we’ll keep your love pls what do u think?’
Checkout some responses below
Posted: at 12-12-2014 05:47 AM (9 years ago) | Newbie
Well sha me I hate men Wey just dey sweat on top and just dey hit am as if tomorrow no dey, myy mind na do comot muntula like u
DOES IT MEAN THAT U ARE A PROSTITUTE, SINCE UR MIND NA MAKE THE MAN DO COMOT. BECAUSE IT IS THE WAY OF PROSTITUTES, ALL THEY WANT IS LET THE MAN DO AND COMOT, SO THAT THEY WILL LOOK FOR ANOTHER CUSTOMER, ABEG NA QUESTION I ASK OOOHH
Posted: at 12-12-2014 07:45 AM (9 years ago) | Gistmaniac
As I no hear from dis mad woman, I think say she dey receive treatment, na so she dey start by next week na , she go snap naked. Make dem cure her before its too late.
Posted: at 12-12-2014 10:42 AM (9 years ago) | Hero
Well sha me I hate men Wey just dey sweat on top and just dey hit am as if tomorrow no dey, myy mind na do comot muntula like u
Me no fit criticize you neither am I a hypocrite buh all i can say that it's good as you came out clean and not like them other ladies who are hypocrite (they follow the crowd)
Posted: at 12-12-2014 07:28 PM (9 years ago) | Upcoming