Abegi : it won't happen. For ur devil mind , this nation will nt split and we shall continue to live together in peace and unity ! whether U̶̲̥̅̊ like or nt there will nt a be a nation called Biafra : see guyz let us preach abt unity and peace abt this our nation : anytin we say on this forum is just for fun and play : pls let us preach abt one nation and one Nigeria pls!
besides U̶̲̥̅̊ said biafra engineer this country to social life : abeg keep that ur yeye mouth shot : who tell U̶̲̥̅̊ that : may be na that una village when una turn to small town u dey talk : don't say that in public º°˚˚˚°ºoOΘ ;
Anyway kudos to Owelle of Onitsha (Dr. Ndamdi Azizkwe ) for his good work on this country .
Beside all that I can never be a biafra and will nevr be !
Beside if I hate biafrans ( na for fun and play )
Biafra people dey proud too much on wentin them no knw and them no Sabi anytin at all: if I lie make U̶̲̥̅̊ ask Dareper and zeigbo Wey be say their brain no pass to drink 8 energy drink each go fork unilag olosho;
The real fact is that :
No biafra nation can stand without the help of yoruba nation
The originated source of this country is Yoruba Nation
No biafra nation can exist without Yoruba nation
Yoruba nation is the source of blessings to this country
If Biafrans people decides to stand una go suffer die becos all ur economy is on Yoruba land :
So wat are U̶̲̥̅̊ telling me !
LoNGLIVE YORUBA NATION
LONGLIVE ODUDUWA PEOPLE
I REP YORUbA FOR LIFE AND CAN NEvER BE A BIAFRA
Let the haters should go and kiss high tension wire
Posted: at | |