I need a proof (Page 3)

Date: 17-12-2014 4:43 pm (9 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
1 2 [3] 4
- omomarty at 25-12-2014 07:49 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 24-12-2014 05:29 PM
na for leg other pple dey mad?.....e be like say u na u mad pass

while you na for all body your de mad even ur brain self
Posted: at 25-12-2014 07:49 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 25-12-2014 07:51 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-12-2014 10:02 PM
my dear wife that will be a good job for that brainless boy calling jossy if he can get it

you are right my love
Posted: at 25-12-2014 07:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 25-12-2014 10:58 PM (9 years ago)
(m)
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna
Posted: at 25-12-2014 10:58 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 26-12-2014 06:30 AM (9 years ago)
(m)
u sure say no be dem be dis?...look dem well and see weda u go recognize dia faces

Posted: at 26-12-2014 06:30 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 26-12-2014 09:05 AM (9 years ago)
(m)
give me their pictures. also bring ur own because u dey kaduna that tym before dem cure u.
Posted: at 26-12-2014 09:05 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 26-12-2014 01:41 PM (9 years ago)
(f)
i hope u go recognise dem...cuz i hear say u sef neva well finish
Posted: at 26-12-2014 01:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 08:06 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 25-12-2014 10:58 PM
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna

you de craz
Posted: at 26-12-2014 08:06 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-12-2014 08:07 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 26-12-2014 06:30 AM
u sure say no be dem be dis?...look dem well and see weda u go recognize dia faces

na you and tossy nai de mad for kaduna market dat year
Posted: at 26-12-2014 08:07 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 26-12-2014 11:12 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 08:06 PM
you de craz
na exactly wetin that mad woman dey shout. if person dey pass she go dey shout, "u dey craze?"
Posted: at 26-12-2014 11:12 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2014 09:41 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 25-12-2014 10:58 PM
this una love don remind me of two mad ppl wey fall in love for kaduna
na rakelly and ajanni be that cos I hear their story
Two of them don redeploy come yabaleft, dem dey receive treatment free of charge now

Posted: at 27-12-2014 09:41 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2014 09:43 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 26-12-2014 08:06 PM
you de craz
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here

Posted: at 27-12-2014 09:43 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-12-2014 09:13 PM (9 years ago)
(m)
Are u serious?

Posted: at 28-12-2014 09:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 29-12-2014 08:08 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 26-12-2014 11:12 PM
na exactly wetin that mad woman dey shout. if person dey pass she go dey shout, "u dey craze?"
lol
Posted: at 29-12-2014 08:08 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 29-12-2014 10:44 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2014 09:43 AM
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here
wakawaka, u neva still reach where u dey go?
Posted: at 29-12-2014 10:44 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-12-2014 11:43 AM (9 years ago)
(m)
Osa. Bo. Denche

Posted: at 29-12-2014 11:43 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 30-12-2014 01:02 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2014 09:43 AM
Tey tey dear
The kind craze wey dey hin head no be here
u are too dirty for my liking,

Posted: at 30-12-2014 01:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 10:59 PM (9 years ago)
(m)
U wey no dey baff
anyway i happy for u cos na the kind of person wey alabi dey date u be

Posted: at 30-12-2014 10:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-12-2014 11:01 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 29-12-2014 10:44 AM
wakawaka, u neva still reach where u dey go?
in the next 24hrs i go reach

Posted: at 30-12-2014 11:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 30-12-2014 11:08 PM (9 years ago)
(m)
we no need people like u inside our 2015,so muje baya

Posted: at 30-12-2014 11:08 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-12-2014 03:07 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-12-2014 10:59 PM
U wey no dey baff
anyway i happy for u cos na the kind of person wey alabi dey date u be
na jealousy go kill u ds boy
Posted: at 31-12-2014 03:07 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4