$ on my mind....

Date: 02-01-2015 5:53 pm (9 years ago) | Author: Iyabo Alabi
[1] 2 3
- at 2-01-2015 05:53 PM (9 years ago)
(f)
pals...make una listen attentively.
wetin I won talk here be say, na wetin dey my mind
no be joke. so I no go want situation wey some yeye go begin
yarn sumtn else, after all' everybody dey get one tn or d oda 4 mind
most of which una no fit talk make people hear bcos d tot bad well well.
anyway, me I just dey feel like make I dey for one neighbourhood wey armed robbers dey escape after one big robbery...make fear con catch them, make dem troway d bag wey dem carry....make me just carry d bag see $50,000,000 inside.
u sef think am...

Posted: at 2-01-2015 05:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac
- justmak at 2-01-2015 06:05 PM (9 years ago)
(m)
I think I tell you say the weed strong alabi look at what you have done now

Posted: at 2-01-2015 06:05 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justmak at 2-01-2015 06:07 PM (9 years ago)
(m)
I think I tell you say the weed strong alabi look at what you have done now,in shot(UNW)  u never well

Posted: at 2-01-2015 06:07 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 2-01-2015 10:32 PM (9 years ago)
(m)
chai! for this 2015?
Posted: at 2-01-2015 10:32 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-01-2015 10:09 AM (9 years ago)
(m)
Alabi if u wake up from ur dream Pls let me know

Posted: at 3-01-2015 10:09 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 3-01-2015 11:16 AM (9 years ago)
(m)
u blind? how u no go knw? u fit take ur nose smell am sef
Posted: at 3-01-2015 11:16 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 3-01-2015 06:35 PM (9 years ago)
(f)
Alabi if collect the bag abeg give me 10,000 dollars
You hear
Posted: at 3-01-2015 06:35 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 3-01-2015 08:36 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  3-01-2015 06:35 PM
Alabi if collect the bag abeg give me 10,000 dollars
You hear
Another day dreamer

Posted: at 3-01-2015 08:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 3-01-2015 09:41 PM (9 years ago)
(f)
is dats whas n ur mind?stealing a stolen money? Roll Eyes
Posted: at 3-01-2015 09:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 4-01-2015 01:57 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-01-2015 10:09 AM
Alabi if u wake up from ur dream Pls let me know
dream ke? guy, I serious ooo
Posted: at 4-01-2015 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 4-01-2015 02:00 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on  3-01-2015 06:35 PM
Alabi if collect the bag abeg give me 10,000 dollars
You hear
I like u jare....na u no watsap. I like ur modesty join..only $10k. I have taken note. just pray 4 me dear
Posted: at 4-01-2015 02:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 4-01-2015 02:02 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on  3-01-2015 09:41 PM
is dats whas n ur mind?stealing a stolen money? Roll Eyes
babe, me no steal. u no dey go church? abi u no no say blessing dey come in different forms?
Posted: at 4-01-2015 02:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 4-01-2015 10:49 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on  4-01-2015 02:02 PM
babe, me no steal. u no dey go church? abi u no no say blessing dey come in different forms?
anyways!!u just saying whats on ur mind but in reality we know it cant happen na $50000000!!  Shocked u know what this is, to be stolen by naija robbers...nice sayin ur mind sha Cheesy
Posted: at 4-01-2015 10:49 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 4-01-2015 11:39 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  4-01-2015 01:57 PM
dream ke? guy, I serious ooo
theif mind
They go soon catch u
U dey talk indirectly here say make thief trow bad of money give u
Owo awon agbofinro ma toh mu e

Posted: at 4-01-2015 11:39 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 5-01-2015 08:30 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on  4-01-2015 10:49 PM
anyways!!u just saying whats on ur mind but in reality we know it cant happen na $50000000!!  Shocked u know what this is, to be stolen by naija robbers...nice sayin ur mind sha Cheesy
of course!!! how much is $50m? if I get caught, I need to settle now...I no b small timer ooo
Posted: at 5-01-2015 08:30 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 5-01-2015 08:31 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  4-01-2015 11:39 PM
theif mind
They go soon catch u
U dey talk indirectly here say make thief trow bad of money give u
Owo awon agbofinro ma toh mu e
no worry, I go settle u too, con go synagogue for me
Posted: at 5-01-2015 08:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-01-2015 09:05 AM (9 years ago)
(m)
Go do wetin?

Posted: at 5-01-2015 09:05 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 5-01-2015 10:41 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  5-01-2015 08:31 AM
no worry, I go settle u too, con go synagogue for me
experthief doesn't like competition

Posted: at 5-01-2015 10:41 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 5-01-2015 04:37 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on  5-01-2015 08:30 AM
of course!!! how much is $50m? if I get caught, I need to settle now...I no b small timer ooo
what of the wish doesn't come to pass, u need too huzzle hard to settle,or u just gonna wait till the money mistake thing happen?
Posted: at 5-01-2015 04:37 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-01-2015 08:16 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  5-01-2015 09:05 AM
Go do wetin?
make u go start 7 days prayer & fasting with T B Joshua
Posted: at 6-01-2015 08:16 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3