esonu at 3-11-2009 05:49 PM (14 years ago) (m) lol
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 3-11-2009 05:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
gimac at 4-11-2009 03:25 AM (14 years ago) (m) remain slience
until u delete! change ur pix ur mouth is too big Posted: at 4-11-2009 03:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
exever100 at 7-11-2009 02:52 AM (14 years ago) (f) u no well.......u see girls hear does things everyday na even d naija boys wowo pass...if any1 manage 2 fyn en go dey feel like 1 tin,1 tin....girls need 2 do shakara bcos dats how we were made,2 b admired wearher fyn oo,ugg oo na so GOD make us . Posted: at 7-11-2009 02:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fireman at 7-11-2009 05:45 AM (14 years ago) (m) but Naija girls to dey shakara...even wen boiz dey stylee pass dem
aquila non decapit muscas Posted: at 7-11-2009 05:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
A lady especially 9ja babe alway have motives behind every of their moves, so be careful.
Life can only get better can only get better for me, i don't know about you. But just be calm remain focus because you never can tell where God is taking you to. smile. Posted: at 7-11-2009 09:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
humblej at 7-11-2009 09:44 AM (14 years ago) (m) @ handsomeenny, giggling oooo
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 7-11-2009 09:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 7-11-2009 09:49 AM (14 years ago) (m) ol boy na so e be gals value deceit more than the truth
if only i can someone that will tell me that truth. dont worry come to papa i'll tell u
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2009 09:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
passing
anything worth doing is worth doing well Posted: at 7-11-2009 09:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ify9ja at 7-11-2009 11:11 AM (14 years ago) (f) @ poster. Your love story is sad shaa. Fine babes no want you and the wowo ones you dey toast, no want you neither and you decided to take revenge by bashing them online where most likely none of them will see it. Damn that's sad. ohh poor thing. Posted: at 7-11-2009 11:11 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gimac at 7-11-2009 02:09 PM (14 years ago) (m) i dont know whether the do shakara or not because i dey look them Posted: at 7-11-2009 02:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emmy212 at 7-11-2009 02:24 PM (14 years ago) (m) anyway ugly or not, dey alway have something beautiful in them Posted: at 7-11-2009 02:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 7-11-2009 02:42 PM (14 years ago) (f) ol boy na so e be gals value deceit more than the truth
if only i can someone that will tell me that truth. dont worry come to papa i'll tell u you Posted: at 7-11-2009 02:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 7-11-2009 02:49 PM (14 years ago) (m) WAHALA DEY
DEY JUST START Posted: at 7-11-2009 02:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 7-11-2009 02:53 PM (14 years ago) (m) @POSTER NAH TRUE YOU TALK CAUSE I NO DEY SURE SAY MANY OF GIRLS WAY DEY UPLOAD THERE PICTURE FOR NAIJAPALS FORUM NO BE THERE REAL PICTURE CAUSE DEM WOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOW TOO MUCH KNOW BE ONE BE LIKE MONEY TAKE CHOP BANANA SOOOOOOOOOO. Posted: at 7-11-2009 02:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 7-11-2009 02:56 PM (14 years ago) (f) which one Posted: at 7-11-2009 02:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 7-11-2009 02:57 PM (14 years ago) (m) @POSTER NAH TRUE YOU TALK CAUSE I NO DEY SURE SAY MANY OF GIRLS WAY DEY UPLOAD THERE PICTURE FOR NAIJAPALS FORUM NO BE THERE REAL PICTURE CAUSE DEM WOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOWWOWOWOWOWOWOWOWOWOWOW TOO MUCH
KNOW BE ONE BE LIKE MONEY TAKE CHOP BANANA SOOOOOOOOOO.
lmao
2.0. Posted: at 7-11-2009 02:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
umide at 7-11-2009 02:58 PM (14 years ago) (m) u no well.......u see girls hear does things everyday na even d naija boys wowo pass...if any1 manage 2 fyn en go dey feel like 1 tin,1 tin....girls need 2 do shakara bcos dats how we were made,2 b admired wearher fyn oo,ugg oo na so GOD make us .
HELLO SPEAKER YOU SURE SAY YOU DEY AMONG OF THOSE LADIES? CAUSE I STILL DEY TALK AM AND I DEY SURE SAY YOU DEY AMONG OF THOSE WOWOWOWOWOWOWO GIRLS Posted: at 7-11-2009 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmy212 at 7-11-2009 03:00 PM (14 years ago) (m) so wetin u go do??? Posted: at 7-11-2009 03:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 7-11-2009 03:02 PM (14 years ago) (m) which one DEM PLANTY OOOOOOOOOOOOOOOOO Posted: at 7-11-2009 03:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 7-11-2009 03:06 PM (14 years ago) (m) BLOW DEM COMMUT Posted: at 7-11-2009 03:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |