why do nigeria girl prefer money to love (Page 2)

Date: 21-07-2008 7:04 pm (15 years ago) | Author: 0 joseph
1 [2] 3 4 5 6
- sympathystan at 4-02-2011 11:05 PM (13 years ago)
(m)
 But most of them even if u no want the sex, them go still dey kill u with their ending demands. Nigerian girls dem sabi demand..................................
Posted: at 4-02-2011 11:05 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mallorca at 4-02-2011 11:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:52 PM
Quote from: mallorca on  4-02-2011 10:46 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:43 PM
u want to have sex with her but you dont want her to ask you for money or anything you try just  passing Huh?
mai sis, she dey sale sex make i know how much own i go buy?

when you dont want sex she dont want money very simple
so who no get money no go put sometin 4 sometin again?

Posted: at 4-02-2011 11:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2011 11:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on  4-02-2011 11:10 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:52 PM
Quote from: mallorca on  4-02-2011 10:46 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:43 PM
u want to have sex with her but you dont want her to ask you for money or anything you try just  passing Huh?
mai sis, she dey sale sex make i know how much own i go buy?

when you dont want sex she dont want money very simple
so who no get money no go put sometin 4 sometin again?

you need to mantain her cos nah money make her look presentable wey make you look her
Posted: at 4-02-2011 11:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sympathystan at 4-02-2011 11:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on  4-02-2011 11:10 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:52 PM
Quote from: mallorca on  4-02-2011 10:46 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:43 PM
u want to have sex with her but you dont want her to ask you for money or anything you try just  passing Huh?
mai sis, she dey sale sex make i know how much own i go buy?

when you dont want sex she dont want money very simple
so who no get money no go put sometin 4 sometin again?
                     
if na lyk dat. wch means poor men no go dey put somthing 4 somthing again oooooo
Posted: at 4-02-2011 11:16 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kebella at 4-02-2011 11:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on  4-02-2011 11:10 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:52 PM
Quote from: mallorca on  4-02-2011 10:46 PM
Quote from: truenaija2 on  4-02-2011 10:43 PM
u want to have sex with her but you dont want her to ask you for money or anything you try just  passing Huh?
mai sis, she dey sale sex make i know how much own i go buy?

when you dont want sex she dont want money very simple
so who no get money no go put sometin 4 sometin again?

naughty yu ........ how ur thing go stand without money

Posted: at 4-02-2011 11:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 4-02-2011 11:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sympathystan on  4-02-2011 11:05 PM
But most of them even if u no want the sex, them go still dey kill u with their ending demands. Nigerian girls dem sabi demand..................................
oga,is like ur talkin from exprience?

Posted: at 4-02-2011 11:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princedafe at 4-02-2011 11:51 PM (13 years ago)
(m)
HERE WE GO AGAIN ANOTHER PDS POST
Posted: at 4-02-2011 11:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-02-2011 11:56 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 4-02-2011 11:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tuks at 5-02-2011 04:46 AM (13 years ago)
(m)
Hmmm....Naija babez,no dey carry last!
@Poster.....Make u go 4d one,wey ur money reach,cuz diz dayz,tinz don change.....So my guy,make u upgrade!
Posted: at 5-02-2011 04:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Celestial1 at 5-02-2011 05:29 AM (13 years ago)
(f)
Pick better next time.  Most men going after looks, and good-looking women need money to keep her beautiful.  Check for the humble girl who don't need a lot to make her happy and you wont be hounded for money.  But changes are you want a hot woman, l if you want hot woman you better be able to tend the fire.
Posted: at 5-02-2011 05:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- preciouslyme at 5-02-2011 07:56 AM (13 years ago)
(f)
lol na so all thesemen date one or 2 naija girls then it will become all naija girls anyways sha me too I want to experience RE-Charge love
Posted: at 5-02-2011 07:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 5-02-2011 09:21 AM (13 years ago)
(f)
poster, u dey vex oo u no get money for recharge card??
Posted: at 5-02-2011 09:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- preciouslyme at 5-02-2011 09:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  5-02-2011 09:21 AM
poster, u dey vex oo u no get money for recharge card??


lol
Posted: at 5-02-2011 09:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 5-02-2011 09:45 AM (13 years ago)
(f)
 Cheesyna only person wey no get money go vex for dis recharge card
Posted: at 5-02-2011 09:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Dan_Fulani at 5-02-2011 09:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: lil_nigerian on 21-07-2008 07:33 PM
You need money to survive. Love is nothing. Give me EGOOOO


Do most women share this view?

dan fulani
Posted: at 5-02-2011 09:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 5-02-2011 09:57 AM (13 years ago)
(m)
Who Ressurect this Lazarus wey don die since Huh? Angry Angry
Posted: at 5-02-2011 09:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dan_Fulani at 5-02-2011 10:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: preciouslyme on  5-02-2011 07:56 AM
lol na so all thesemen date one or 2 naija girls then it will become all naija girls anyways sha me too I want to experience RE-Charge love

Wow! Ms. preciouslyme.  Be careful what you ask for.
Just like the recharge card, you will be expected to provide service
if you are a RE-Charge love. Most men do not PAY for nothing.

dan fulani
Posted: at 5-02-2011 10:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 5-02-2011 10:22 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  5-02-2011 09:45 AM
Cheesyna only person wey no get money go vex for dis recharge card
Grin Grin Grin
Posted: at 5-02-2011 10:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 5-02-2011 10:25 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Tongue
Posted: at 5-02-2011 10:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 5-02-2011 10:40 AM (13 years ago)
(f)
i hate it when u address issues like dis as naija girls meaning all niaja girl i beg if u hv any bad experience with one dnt come here to mk it look like all girls are d same. and if i may as na d girl find u go shy na u carry ya self go met her nw u cant meet up her needs.

i beg mk i reach toilet
Posted: at 5-02-2011 10:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6