xter at 5-12-2009 08:25 PM (15 years ago) (m) na bcos my friend floyd don take swagga kill una finish 4 yankee make u dey think sey u resemble mayweather
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 08:25 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
asaph at 5-12-2009 08:43 PM (15 years ago) (m) yes na u dey owe me money wey i borrow buy that thing wey resemble shower cap for ur head
no its a bathroom sit(john) Posted: at 5-12-2009 08:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 08:45 PM (15 years ago) (m) hahahahhahaaa
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 08:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
asaph at 5-12-2009 08:49 PM (15 years ago) (m) dont tell him Posted: at 5-12-2009 08:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 08:50 PM (15 years ago) (m) he wont hear it ffrom me
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 08:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
asaph at 5-12-2009 08:52 PM (15 years ago) (m) you see he is like he is peeping Posted: at 5-12-2009 08:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 5-12-2009 08:53 PM (15 years ago) (m) na bcos my friend floyd don take swagga kill una finish 4 yankee make u dey think sey u resemble mayweather
WHO BE YA FRIEND NA? yes na u dey owe me money wey i borrow buy that thing wey resemble shower cap for ur head
no its a bathroom sit(john) I FINK I DON TELL U SAY DAT UR MUSCLE NA ARTIFICIAL? SO NO DEY DEPEND ON IT AND COMOT 4 HERE BCUZ IF I BLOW XTER AND DE BLOW MISS TOUCH U, U GO BCOME CRIPPLE.
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 5-12-2009 08:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 08:54 PM (15 years ago) (m) you see he is like he is peeping
then we can pluck his eyes oout
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 08:54 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 5-12-2009 08:56 PM (15 years ago) (m) na death dey hungry una,i wish i catch one of u now i will use him as an example
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 5-12-2009 08:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 5-12-2009 08:58 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
neossha at 5-12-2009 08:59 PM (15 years ago) (f) na death dey hungry una,i wish i catch one of u now i will use him as an example
Posted: at 5-12-2009 08:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 09:01 PM (15 years ago) (m) na death dey hungry una,i wish i catch one of u now i will use him as an example
small boy bluffing
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 09:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 5-12-2009 09:03 PM (15 years ago) (m) ok wait make i get u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 5-12-2009 09:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 09:04 PM (15 years ago) (m) still bluffing
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 09:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 5-12-2009 09:12 PM (15 years ago) (m) u dey there? u no see say ur partner ASAPH don run?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 5-12-2009 09:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-12-2009 09:23 PM (15 years ago) (m) stop making a hell of noise
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-12-2009 09:23 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 5-12-2009 09:31 PM (15 years ago) (m) there`s no hell here, unless u wanna go there
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 5-12-2009 09:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzy at 6-12-2009 01:31 AM (15 years ago) (f) u try sha
just living ma lyf Posted: at 6-12-2009 01:31 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 6-12-2009 01:53 AM (15 years ago) (m) there`s no hell here, unless u wanna go there
na there u dey shout na
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 6-12-2009 01:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
asaph at 6-12-2009 08:09 PM (15 years ago) (m) xter, catch that boy for, tell neossha tie his legs, am coming Posted: at 6-12-2009 08:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |