pepigambit at 7-12-2009 07:07 PM (14 years ago) (m) Reply |
bigbaby at 7-12-2009 07:08 PM (14 years ago) (f) Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:09 PM (14 years ago) (m) get use to diplo Posted: at 7-12-2009 07:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-12-2009 07:11 PM (14 years ago) (f) u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... .. lmao..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-12-2009 07:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:13 PM (14 years ago) (m) u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... .. lmao.. ..if dem die now..who will celbrate our love? Posted: at 7-12-2009 07:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bigbaby at 7-12-2009 07:14 PM (14 years ago) (f) u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... .. lmao.. A I AM READY 4 u and ur bobo u dey 4get say mi i get ak47 4 my house make una come i got shoot una b4 una try to shoot mi bad belle Posted: at 7-12-2009 07:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:15 PM (14 years ago) (m) chei u sef ready oo Posted: at 7-12-2009 07:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-12-2009 07:16 PM (14 years ago) (f) she no ready..na d same gun she wan go collect na d one way i stole from toks... ;P
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-12-2009 07:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bigbaby at 7-12-2009 07:16 PM (14 years ago) (f) yes oooo am ready 4 u tooo Posted: at 7-12-2009 07:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:18 PM (14 years ago) (m) she no ready..na d same gun she wan go collect na d one way i stole from toks... ;P chei.. Posted: at 7-12-2009 07:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-12-2009 07:19 PM (14 years ago) (f) yes oooo am ready 4 u tooo
u nuh ready jor...i get toks gun..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-12-2009 07:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:19 PM (14 years ago) (m) hmm hop its jus gun and not gun? :p Posted: at 7-12-2009 07:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-12-2009 07:21 PM (14 years ago) (f) baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. :'( :'( :'(
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-12-2009 07:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:22 PM (14 years ago) (m) baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. :'( :'( :'( simple tin u will say ..noo its a gun oo..u want to bring mata abi .... Posted: at 7-12-2009 07:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bigbaby at 7-12-2009 07:23 PM (14 years ago) (f) baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. :'( :'( :'( i just start with u after u don spoil my marriage u wan come enjoy ur own nor make i vex 4 u ooooooooooo Posted: at 7-12-2009 07:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:23 PM (14 years ago) (m) lol Posted: at 7-12-2009 07:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-12-2009 07:25 PM (14 years ago) (f) which one be simple thing...didn't i try since...don't u see that my friends don't want me happy huh?...infact i'm just gonna do away with u..that would be better... :'( :'( :'( BB how could u...no be u i dey stand by..even when our husband was cheating on u....jeez Bb na so u dey do me..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-12-2009 07:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 7-12-2009 07:26 PM (14 years ago) (m) Xter Defend me na
how i go defend u when u wan snatch ma babe when i nor dey around No be me Write doz Posts, na Somebody use my Profile na so? hmmm......and u xpect me to belive dat?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-12-2009 07:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 7-12-2009 07:27 PM (14 years ago) (m) noo its not like dat babe Posted: at 7-12-2009 07:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bigbaby at 7-12-2009 07:27 PM (14 years ago) (f) she u don ready to beg and say u are sori 4 lettin my husband touch ur radio because u knoe say if keennnee c radio him go touch Posted: at 7-12-2009 07:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |