A job in the Zoo (Page 3)

Date: 08-12-2009 4:57 pm (15 years ago) | Author: mamudu blessing
1 2 [3] 4
- Kristiantus at 8-12-2009 06:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:54 PM
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:50 PM
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:49 PM
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:44 PM
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:42 PM
Quote from: just2sexy on  8-12-2009 06:26 PM
Kris u don dey smoke bitter leaf here?

 Grin Grin Grin Grin I see
wetin you see? Huh?

the way wey you dey misbehave
Grin Grin Grin
okay... i don change... i go manbehave...

it will be better for your life if you want to pass 21 December 2012 Grin
no just bring that your voodooo stuff come again oo..
Posted: at 8-12-2009 06:55 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 8-12-2009 06:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:54 PM
Quote from: just2sexy on  8-12-2009 06:52 PM
Pretty end of the month don reach nah. U don collect ur N5000?
Grin Grin Grin
chieeee... J2S.... nne ehen, e di kpa wicked ooo...

wetin i do? Nah truth i talk nah

Posted: at 8-12-2009 06:58 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 8-12-2009 07:06 PM (15 years ago)
(f)
u no c as u foolish reach . u work u no get na only to d run mouth u sabi , u way ur acct balance dey read N500 and u still dey found way to withdraw am, no go find sometin do u no know say u b man
Posted: at 8-12-2009 07:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-12-2009 07:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:55 PM
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:54 PM
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:50 PM
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:49 PM
Quote from: Kristiantus on  8-12-2009 06:44 PM
Quote from: teeco on  8-12-2009 06:42 PM
Quote from: just2sexy on  8-12-2009 06:26 PM
Kris u don dey smoke bitter leaf here?

 Grin Grin Grin Grin I see
wetin you see? Huh?

the way wey you dey misbehave
Grin Grin Grin
okay... i don change... i go manbehave...

it will be better for your life if you want to pass 21 December 2012 Grin
no just bring that your voodooo stuff come again oo..

Posted: at 8-12-2009 07:07 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-12-2009 07:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prettyb4eva on  8-12-2009 07:06 PM
u no c as u foolish reach . u work u no get na only to d run mouth u sabi , u way ur acct balance dey read N500 and u still dey found way to withdraw am, no go find sometin do u no know say u b man

u see me 4 vision?

Posted: at 8-12-2009 07:10 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 8-12-2009 07:12 PM (15 years ago)
(f)
Godforbid bad tin. i no dey ready 2 do 200 days dry fastin
Posted: at 8-12-2009 07:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-12-2009 07:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on  8-12-2009 07:10 PM
Quote from: prettyb4eva on  8-12-2009 07:06 PM
u no c as u foolish reach . u work u no get na only to d run mouth u sabi , u way ur acct balance dey read N500 and u still dey found way to withdraw am, no go find sometin do u no know say u b man

u see me 4 vision?

 Grin Grin Grin for where

Posted: at 8-12-2009 07:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-12-2009 07:16 PM (15 years ago)
(m)
I wonder oh. The babe be like person wey dey sex starved... U no see say she change her pic 2 sometin seductive 2 lure us?

Posted: at 8-12-2009 07:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 8-12-2009 07:20 PM (15 years ago)
(f)
c person wey dem dey lure mosquitoe , u way b say na only prostitute go slp wit u which normal go u go fit razo wey go agree 4 u, tufiakua
Posted: at 8-12-2009 07:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-12-2009 07:20 PM (15 years ago)
(m)
hahahahahaha

Posted: at 8-12-2009 07:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-12-2009 08:21 PM (15 years ago)
(m)
No mind her, she is drunk

Posted: at 8-12-2009 08:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mencalo at 9-12-2009 02:16 PM (15 years ago)
(m)
u'r too hot keep it real
Posted: at 9-12-2009 02:16 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- prettyb4eva at 10-12-2009 12:43 PM (15 years ago)
(f)
thanks yor
Posted: at 10-12-2009 12:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 10-12-2009 12:59 PM (15 years ago)
(m)
Newbies.....

Posted: at 10-12-2009 12:59 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 10-12-2009 01:01 PM (15 years ago)
(f)
as if u no b 1 b4
Posted: at 10-12-2009 01:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 10-12-2009 01:04 PM (15 years ago)
(m)
Lai lai... I came here as an addict

Posted: at 10-12-2009 01:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 10-12-2009 01:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 10-12-2009 01:04 PM
Lai lai... I came here as an addict

stop there!!!!!  u for say u come as an hero

Posted: at 10-12-2009 01:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 10-12-2009 01:13 PM (15 years ago)
(m)
Grin Grin Grin wetin u chop 2day?

Posted: at 10-12-2009 01:13 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 10-12-2009 01:14 PM (15 years ago)
(f)
yes ure vry right i remeba u where a cociane addict nd np helped rehabilitate u. lol
Posted: at 10-12-2009 01:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 10-12-2009 01:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 10-12-2009 01:13 PM
Grin Grin Grin wetin u chop 2day?

wetin u drink 2day?

Posted: at 10-12-2009 01:17 PM (15 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions