GEJ Henchman, Jide Omokore Buys $300K Rolls Royce For His American Girlfriend, Porsha Williams - Pix (Page 2)

Date: 10-08-2015 10:36 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- elchymo at 10-08-2015 04:31 PM (8 years ago)
(m)
Y una no show us d motor na? Na just nyash una dey show us, plus face wey resemble nyash Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-08-2015 04:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- chealseafc at 10-08-2015 05:14 PM (8 years ago)
(m)
so na dis city people magazine wey lie pass naijapals make una dey fight like this?.
even if i see the pix, i will never believe it, because city people lies and propaganda pass SAHARAREPORTERS and APC  own.
next i beg.
Posted: at 10-08-2015 05:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fazob at 11-08-2015 11:01 AM (8 years ago)
(m)
This no story simply a propaganda embryo
Posted: at 11-08-2015 11:01 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bankadetoun at 11-08-2015 04:02 PM (8 years ago)
(f)
Money speaks
Posted: at 11-08-2015 04:02 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Hybeem at 11-08-2015 05:29 PM (8 years ago)
(m)
That some sort of guts
Posted: at 11-08-2015 05:29 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]