Stop Eating Ponmo!!! Nigeria Loses Over $75 Billion in The Global Leather Industry Annually (Page 2)

Date: 18-08-2015 10:27 am (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- SOGaiya at 18-08-2015 09:37 PM (8 years ago)
(m)
No going bak
Posted: at 18-08-2015 09:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chealseafc at 18-08-2015 09:43 PM (8 years ago)
(m)
i beg, make una stop dis expensive joke oh.
Posted: at 18-08-2015 09:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chisparlis at 18-08-2015 10:20 PM (8 years ago)
(m)
When i hear stop eating ponmo i think say ponmo don dey kill human being i knw no say na rubbish talk...dem 4 come put stop eating ponmo for my mouth naaah..anyway next stop eating bush meat plz.
Posted: at 18-08-2015 10:20 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- eyen9ja at 19-08-2015 01:26 AM (8 years ago)
(m)
Wetin  we go chop

Posted: at 19-08-2015 01:26 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- mikepaul at 19-08-2015 10:50 AM (8 years ago)
(m)
Garri no get advert but e sell pass indomie..... Mama too good o.....
Posted: at 19-08-2015 10:50 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- Oways at 19-08-2015 11:12 AM (8 years ago)
(m)
Even that Mr. Olufemi Aluko don consume pomo this morning
Posted: at 19-08-2015 11:12 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Asksmeagain at 19-08-2015 02:25 PM (8 years ago)
(f)
There's no single nutrients in kpomo and cow feet is all unwanted fatty
food that shouldn't be in your system at all. 

Posted: at 19-08-2015 02:25 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- sandra78 at 19-08-2015 02:29 PM (8 years ago)
(f)
No problem....we will inform the Yoruba people about this
Posted: at 19-08-2015 02:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alosolaa at 19-08-2015 05:02 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: PoliticxGuru on 18-08-2015 11:49 AM
Una father, make una com stop me, ponmo wey dey save man pikin

 Cheesy  Cheesy  Cheesy  Cheesy  Cheesy  I laugh so tay my belle dey pain me bcos of your comment. 

You don talk wetin dey my mind o jare my brother.
Posted: at 19-08-2015 05:02 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]