REAL CASANOVA: See Full List Of All The Ladies D’banj Has Dated (Page 2)

Date: 22-08-2015 9:10 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- mary11 at 22-08-2015 04:41 PM (8 years ago)
(m)
the question now is WHO'S NEXT?

Posted: at 22-08-2015 04:41 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Slimchery at 22-08-2015 08:27 PM (8 years ago)
(m)
Him nor try at all if na this numbers alone, me i pass am 50x
Posted: at 22-08-2015 08:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 22-08-2015 08:30 PM (8 years ago)
(f)
He no do reach Jim Iyke so make he go sidon abeg.
Posted: at 22-08-2015 08:30 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esgo at 22-08-2015 09:12 PM (8 years ago)
(f)
is good
Posted: at 22-08-2015 09:12 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- ignis99 at 22-08-2015 09:24 PM (8 years ago)
(m)
una get time with dis boy o
Posted: at 22-08-2015 09:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 22-08-2015 10:31 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Ehgro on 22-08-2015 11:46 AM
No wonder u dey Hustle very hard for this 10K i wonder how the money fit reach u do Wedding. 8000 coments in 5years but bcos of Money u make 5000 coments in 3weeks.. PMB need to probe u.
. Hahahahahahahahahaha pls free dis guy na haba.
Posted: at 22-08-2015 10:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mikexp at 22-08-2015 11:01 PM (8 years ago)
(m)
tons of these types of ladies won't stop clamoring for his kokolet
Posted: at 22-08-2015 11:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 22-08-2015 11:24 PM (8 years ago)
(m)
He never try reach me
Posted: at 22-08-2015 11:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- chealseafc at 23-08-2015 01:10 AM (8 years ago)
(m)
oya na, make him still dey date dey go.
though i know say him dey use condom.
unlike tuface.
Posted: at 23-08-2015 01:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 23-08-2015 06:59 AM (8 years ago)
(m)
Koko master, do marry.
Posted: at 23-08-2015 06:59 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- scotik at 23-08-2015 07:48 AM (8 years ago)
(m)
Is too small, if he has dates only few ladies.
Posted: at 23-08-2015 07:48 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- mathzno at 23-08-2015 07:58 AM (8 years ago)
(m)
Please date more!!!! We are counting!!!!!!
Posted: at 23-08-2015 07:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chisparlis at 23-08-2015 10:25 AM (8 years ago)
(m)
So D'banj don phyuk all this useless shameless girls..Make i see one useless girl wey i go like to date come tell me say she don date one of this Celebrity, i go just keep silent phyuk waka dey go my way.
Posted: at 23-08-2015 10:25 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- bamilok2008 at 23-08-2015 12:54 PM (8 years ago)
(m)
Sharp guy
Posted: at 23-08-2015 12:54 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- nametalkam at 23-08-2015 12:58 PM (8 years ago)
Online (m)
Abeg, dbanj has missed alot more than the girls above, remember the interview JJC gave that he use to give dbanj food and women for free, ewwww, dbanj man ashawo

Posted: at 23-08-2015 12:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ngfineface at 23-08-2015 03:42 PM (8 years ago)
(f)
It doesn't srem like Dbanj likes tall girls.
Posted: at 23-08-2015 03:42 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-08-2015 03:50 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Ehgro on 22-08-2015 11:46 AM
No wonder u dey Hustle very hard for this 10K i wonder how the money fit reach u do Wedding. 8000 coments in 5years but bcos of Money u make 5000 coments in 3weeks.. PMB need to probe u.
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha
Mesef dey wonder say how dis guy fit make 5k comments in 3wks
and e no dey sleep for nite.
Like say e tell us we for NP for donate more dan 10k...
Posted: at 23-08-2015 03:50 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-08-2015 03:52 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: PoliticxGuru on 22-08-2015 09:15 AM
how dis news wan take pay for my wedding expensive today na

Hahahahahahaha

No worry u go soon win 10k at least dat na dowry money...
If u dey short of comments i go transfer all my comments to ur own..
Posted: at 23-08-2015 03:52 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- bayonel3 at 2-09-2015 04:57 PM (8 years ago)
(m)
this guy try o... i hail

Posted: at 2-09-2015 04:57 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]