E go rap im way up.... Posted: at 8-09-2015 12:48 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 10-09-2015 09:27 AM (9 years ago) (m) Kim Kardashian first lady?? Na im be say all the ladies go turn ashewo for US Posted: at 10-09-2015 09:27 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 10-09-2015 09:28 AM (9 years ago) (m) Day dreaming
No be small dream oo Posted: at 10-09-2015 09:28 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 10-09-2015 09:29 AM (9 years ago) (m) Dis guy is annoying, i can't stand him anymore.. U no dey shame sef na girl wey Ray J poke sooo tay dem do sex film na him u dey carry about... Anyway ashawo got to marry..
a US first lady wey get sextape on d Internet? Make dem no think am Posted: at 10-09-2015 09:29 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 10-09-2015 09:32 AM (9 years ago) (m) I think he should go for weed checkup because na eskey dey speak so
Him talk am say he smoke something. So all those talk na under the influence Posted: at 10-09-2015 09:32 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Day dreaming
Keep dream boy Posted: at 28-09-2015 01:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
See uur mouth like president , keep on dreaming
abi now Posted: at 28-09-2015 01:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dis guy is annoying, i can't stand him anymore.. U no dey shame sef na girl wey Ray J poke sooo tay dem do sex film na him u dey carry about... Anyway ashawo got to marry..
Very disgusting Posted: at 28-09-2015 01:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Even Kim no go vote for u..
I trust her Posted: at 28-09-2015 01:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Until then"!
Na so now Posted: at 28-09-2015 01:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hollywood movie 2020
Correct Posted: at 28-09-2015 01:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
even for him dream e no fit happen
Sure jare Posted: at 28-09-2015 01:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
President Kanye West of the United States of America...lol
If I hear Posted: at 28-09-2015 01:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Stupid dream from a fool.
Such a fool ni Posted: at 28-09-2015 01:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Go for malaria treatment. You think say you be commando (Arnold Schwarzenegger)
lolz Posted: at 28-09-2015 01:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
of course na him country make he try him luck why not...
I hear Posted: at 28-09-2015 01:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dreamer Got A phyuker. Look at America elderstates men and tell i & i what you see, they are not Swaggars or Rappers as you may think. Ask WyClef how he failed to abuse Haitians. So your spirit ve already wished you a baDlock as you've make this issue announced. phyukkkkkkkkkkkk
Keep dream boy Posted: at 28-09-2015 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omo see ambition
Too much of it Posted: at 28-09-2015 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Impossible is nothing ' Kanye is my roll model ' u guys should stop hating .he can be president
No wonder.. bird of the same feather Posted: at 28-09-2015 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Illuminatii things... If he become the president,then the devil himself will b d one ruling d states..dem go commit atrocities wey pass gay for there!
Na true ooo Posted: at 28-09-2015 01:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |