Fan Attacks Peter Okoye For Flaunting Photos Of His American House On Instagram (Page 2)

Date: 15-09-2015 10:58 am (8 years ago) | Author: kaygee
1 [2] 3 4 5 6
- temi_1 at 15-09-2015 06:25 PM (8 years ago)
(f)
Kmt
Posted: at 15-09-2015 06:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ebukkkason at 15-09-2015 06:30 PM (8 years ago)
(m)
I don't c anytin wrong wit dem showing off their acquisitions on social media. It's their house, their instagram account they can post watever they wanna
Posted: at 15-09-2015 06:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 15-09-2015 06:38 PM (8 years ago)
(m)
Na true d fan talk d flats be like council flats and very cheap...
If dem wan impress us why don't dey go and buy some multi-million house con post am....
Don't get me wrong dey can flaunt it but pls not a cheap flat like dat like we are stupid, dere house for naija beta pass dat one a million times.
U can't con a con man...
Posted: at 15-09-2015 06:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- nametalkam at 15-09-2015 07:24 PM (8 years ago)
Online (m)
Quote from: dickieponga on 15-09-2015 06:38 PM
Na true d fan talk d flats be like council flats and very cheap...
If dem wan impress us why don't dey go and buy some multi-million house con post am....
Don't get me wrong dey can flaunt it but pls not a cheap flat like dat like we are stupid, dere house for naija beta pass dat one a million times.
U can't con a con man...

The house is in the USA there is nothing like council flat outside the UK,  as far as I know council flat is for the less privileged  in the UK.  The okoye's flat is in one of the richest areas in atlanta. Google buckets - you will understand. That's like a GRAND in America

Posted: at 15-09-2015 07:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- banjuoflondon at 15-09-2015 08:27 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: olalekan on 15-09-2015 02:04 PM
Na after them mama die there money con increase like sh*t
[/quote so for ur mind na dia mama dem take do money?u be mumu go use ur mama too enemy of progress.]
Posted: at 15-09-2015 08:27 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 15-09-2015 08:30 PM (8 years ago)
(m)
U are a fool pls read my sentence again, i said "d flats be like council flats"...And if u don't understand ask ppl to translate it for u to understand.
Which richest area for Atlanta e dey..? Make una no dey come fool ppl wey no no anytin for here..
D price of an ordinary brand new car go buy d flat for yanky, abeg comot for my face...
I only made a reference to council properties in England..
U can't even buy some council flats in some certain areas in London anymore....
Infact since u no dem very well, can u pls tell us how much d flat is worth..? I even said dere house for naija beta pass dis one a million times...
Posted: at 15-09-2015 08:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 15-09-2015 08:40 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: lakman on 15-09-2015 12:30 PM
Who dash monkey BANANA, PSquare of Peter and Paul, can not buy this house. Maybe they own a flat in the building. All Nigeria celebrity,  Can not afford this building on this picture.
Na all dis cheap flats dem dey buy dem go come post am to oppress dere fans and since dere fans no no anytin dose ones sef go dey shout
and hala say dem don buy d most expensive property for market..
Make dem con try buy one flat for Mayfair, Kensington, Baker Street or Park Lane, Marble Arch or Holland Park na dat time i go no say dem be big boys..
London has some if not d most expensive properties in Europe...
Na Elephant and Castle dem go fit buy flat...
Posted: at 15-09-2015 08:40 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Anthonimania at 15-09-2015 10:04 PM (8 years ago)
(m)
They are liars...They do not own the building, they only own apartments in the Condominium building. I live in Canada, and own an apartment in a similar Condominium like that....it's mortgage.
Posted: at 15-09-2015 10:04 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- zioni at 15-09-2015 10:21 PM (8 years ago)
(m)
well for me the person who post that comment is never far from the trueth because some of our artist act too childish
Posted: at 15-09-2015 10:21 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- livingstone80 at 15-09-2015 10:38 PM (8 years ago)
(m)
please answer this question,if hausa people have oil and gas and biafra have nothing,will they allow biafra to rule them?
Posted: at 15-09-2015 10:38 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- kudoson at 15-09-2015 10:43 PM (8 years ago)
(f)
See bad belle ppl ooo, guy wating be ur own, he offend u before, if d tin pain u too much plz look for nearest transformer nd hug plz
Posted: at 15-09-2015 10:43 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 15-09-2015 11:14 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: kudoson on 15-09-2015 10:43 PM
See bad belle ppl ooo, guy wating be ur own, he offend u before, if d tin pain u too much plz look for nearest transformer nd hug plz
Na ppl like u wey blind dem dey oppress no be somebody like me wey open eye..
Dere is no bad belle in dis mata obviously ur just a blind bat supporter...
Read am well and understand wetin we dey talk..
Posted: at 15-09-2015 11:14 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 15-09-2015 11:20 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: zioni on 15-09-2015 10:21 PM
well for me the person who post that comment is never far from the trueth because some of our artist act too childish

I find it very childish as well, nottin wey dem no dey post...
Ordinary cars wey man on d street dey buy, dem go post am if na dem buy am, little material tins dem go post am...
And ppl get carried away wit tins like dat...
At least if dem buy better tin den i go appreciate am not all dis normal insignificant tins...
Posted: at 15-09-2015 11:20 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- bangkock at 15-09-2015 11:46 PM (8 years ago)
(m)
leading astray
Posted: at 15-09-2015 11:46 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- bangkock at 15-09-2015 11:48 PM (8 years ago)
(m)
leading astray
Posted: at 15-09-2015 11:48 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- bangkock at 15-09-2015 11:51 PM (8 years ago)
(m)
leading astray
Posted: at 15-09-2015 11:51 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- innocentbola at 16-09-2015 12:21 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Blessed75 on 15-09-2015 11:15 AM
Good for them

The girl is not serious...
Posted: at 16-09-2015 12:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- innocentbola at 16-09-2015 12:22 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: PoliticxGuru on 15-09-2015 11:18 AM
Dis guy really nak am akpako for head oooo

I don't know what is her problem about that...
Posted: at 16-09-2015 12:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- innocentbola at 16-09-2015 12:23 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Hackangel  link=topic=273249.msg4509367#msg4509367 date=1442312790
choi, see as dem rexxer peter.. choi

Don't mind the girl...
Posted: at 16-09-2015 12:23 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- innocentbola at 16-09-2015 12:23 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Hackangel  link=topic=273249.msg4509368#msg4509368 date=1442312839
na dem money sha.... make them flex am well

There is nothing wrong in that now...
Posted: at 16-09-2015 12:23 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6