elchymo at 27-09-2015 01:32 AM (8 years ago) (m) Serious things
No be small thing oo Posted: at 27-09-2015 01:32 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:32 AM (8 years ago) (m) abeg no spoil market officer make una go after army robber and saraki
Dem no go gree hear dis one Posted: at 27-09-2015 01:32 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) (m) its getting serious o
Am telling you Posted: at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) (m) indeed
very true Posted: at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) (m) army robber?? Lol, soldier robber Posted: at 27-09-2015 01:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:34 AM (8 years ago) (m) Loling and passing make i follow 1 yeye say waisted generation
hahaha, u are on d right track Posted: at 27-09-2015 01:34 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:35 AM (8 years ago) (m) No mind dem na ashawo dem fit catch...Wetin dey do dis olopa sef make dem leave dem na.. Apart from dem spoiling market, me i dey bothered say prices go increase....
So u dey patronize dem wella? Well, am not surprised sha... Posted: at 27-09-2015 01:35 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:36 AM (8 years ago) (m) No wonda Ekaite no gree me poke, which kin wahala be dis. D girl just dey cry yesterday she no gree tell me wetin happen until i con read am here... Oooooooohhhhhhhhhhh who i go dey poke now...? Abeg anybody for here no any oda joint around dat area...? I take god beg una make una hala me asap...
Lol u be bad guy ooh Posted: at 27-09-2015 01:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:36 AM (8 years ago) (m) Sai
baba Posted: at 27-09-2015 01:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:37 AM (8 years ago) (m) Good for them. The most notorious and disgusting place in Calabar.Always an eyesore to see those underage girls showcasing their naked body. They should raid Atekong drive too. #KudosToOurAmiableGovernor #BenAyade.
Dis must be very serious oo Posted: at 27-09-2015 01:37 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:37 AM (8 years ago) (m) good motives especially under age girls, good news in biafra govt!
wonderful Posted: at 27-09-2015 01:37 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:38 AM (8 years ago) (m) Police is looking for money
Na normal thing. Bail of 5k or 10k will solve everything Posted: at 27-09-2015 01:38 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:39 AM (8 years ago) (m) Naija police and their useless work
Police no be work I tell you Posted: at 27-09-2015 01:39 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:43 AM (8 years ago) (m) but why?
Abeg ask me oh Posted: at 27-09-2015 01:43 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:44 AM (8 years ago) (m) Nice job
Dis one na job? Posted: at 27-09-2015 01:44 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:44 AM (8 years ago) (m) Calabar is too clean a city to accommodate prostitution. u can ship them to owerre or aba even benin
Wat do u mean "too clean"? Posted: at 27-09-2015 01:44 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:45 AM (8 years ago) (m) dats all they knw. Useless men in black Posted: at 27-09-2015 01:45 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:46 AM (8 years ago) (m) Sodom & Gomorah
ok if you say so Posted: at 27-09-2015 01:46 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
elchymo at 27-09-2015 01:46 AM (8 years ago) (m) calabar girls nawaoo
All na hustling things Posted: at 27-09-2015 01:46 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
bohlah at 30-09-2015 04:10 PM (8 years ago) (m) Serious things
Really serious
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist Posted: at 30-09-2015 04:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |