Do u know wot geraraya Posted: at 30-09-2015 01:34 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oya make una gader money go give am to buy private jet...
Abi o ti ra private jet ni Posted: at 30-09-2015 05:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
total rubbish, who una dey fool .. yeye people
He is fooling himself though Posted: at 30-09-2015 05:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
All this pastors of nowadays with their lies, 4getting that tomorrow is pregnant
God is watching all of us Posted: at 30-09-2015 05:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No be small tin oo... Boss I hail
Na real fool the guy be Posted: at 30-09-2015 05:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This guys wan kill us with their firm trick ooo.... Where is Gravity ohhh
He wanna be famous by all means Posted: at 30-09-2015 05:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Funny thing .
Very funny thing Posted: at 30-09-2015 05:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
absolute balderdash
Mheeenn what gramma is this Posted: at 30-09-2015 05:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na advert to make money be dat and e don talk am say god sef owe am private jet and bentley.. If to say im mention okada i for blive say na real pastor...
hahahahhahah you are a comedian too Posted: at 30-09-2015 05:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You are Lavitating, Idiot who do you think you are fool, why not remove that mart idiot, remove that mart and see if you will not smash you head fool,
He is fooling himself though Posted: at 30-09-2015 05:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why not show the whole body when he is floating. bunch of liars.
Thats black people for you Posted: at 30-09-2015 05:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dey tell u
I don hear you well Posted: at 30-09-2015 05:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont believe he is sha
He is not real jare Posted: at 30-09-2015 05:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this guy dey vex o
Make im vex fr him mama Posted: at 30-09-2015 05:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind the fake pastor
He is a real fake pastor Posted: at 30-09-2015 05:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
STORY, NA TODAY?, WE DON DEY SEE SUCH THING FROM THE HOLLYWOOD ACTORS LONG TIME AGO, EVEN THE NOLLYWOOD OF YESTERDAY DON DEY DO AM ALSO. DULLARDS
Na film trick dem dey call am Posted: at 30-09-2015 05:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So funny
Its more than funny Posted: at 30-09-2015 05:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Not only on air he will still walk on the water..mtchewwwwww am not suprised that during the last days many things will be hapening...let him also walk on fire ooooooh
He want turn to Jesus by force Posted: at 30-09-2015 05:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I see
Wetin you see oga Posted: at 30-09-2015 05:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
That thing is called Lavitating, look it up on YouTube guys
You dey prove too know abi Posted: at 30-09-2015 05:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |