emma4love3 at 15-10-2015 10:30 PM (8 years ago) (m) hahahah.... nah weytin him like to chop kill am Posted: at 15-10-2015 10:30 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na money and sex dey kill man, wetin make am go poke anoda man wife... Posted: at 15-10-2015 11:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Nawaooooooo all dis women sef I tire for dem..even wen they re marrie yet still dey run tins outside..so tey for farm...why d d man shot. Only him nd leave the wifey
Dat na d question mesef dey ask... Posted: at 15-10-2015 11:17 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Has he not met another woman before? This man must be a beast.
D man was a virgin until he met d married woman... Easy gateway to hell.. Posted: at 15-10-2015 11:19 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
how can you be having sex with a married woman.. some men are so stupid
Na dat kin sex sweet pass cos u dey tif am.. Try am... Posted: at 15-10-2015 11:20 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 15-10-2015 11:25 PM (8 years ago) (f) RIP man, next life, comot eye for other person food. as for d man, too bad cos him don use e anger enter hot soup. Posted: at 15-10-2015 11:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bad news
Seen me as ur brother Posted: at 16-10-2015 05:09 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wickeness
Seen me as ur brother Posted: at 16-10-2015 05:13 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lobatan.... Posted: at 16-10-2015 07:47 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 16-10-2015 08:17 AM (8 years ago) (m) well the bricklayer is dead.the woman and her huband are in trouble Posted: at 16-10-2015 08:17 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
yemoma at 16-10-2015 09:06 AM (8 years ago) (m) Serious things. I'll do the same Posted: at 16-10-2015 09:06 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Trueyarn at 16-10-2015 12:14 PM (8 years ago) (m) That woman's husband is a maniac, it's not in ur hands to execute the law .Guy come,its not that easy to control yourself in a situation like that,especiall when you're with magazine. Posted: at 16-10-2015 12:14 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Trueyarn at 16-10-2015 12:20 PM (8 years ago) (m) This reminds me of a soldier in the barracks then,who came back from duty and saw his wife with another man on his matrimonial bed while their children are in the sitting room watching T.V,he shot the wife,the guy and his children. Posted: at 16-10-2015 12:20 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Trueyarn at 16-10-2015 12:38 PM (8 years ago) (m) This reminds me of a soldier in the barracks then,who came back from duty and saw his wife with another man on his matrimonial bed while their children are in the sitting room watching T.V,he shot the wife,the guy and his children. Posted: at 16-10-2015 12:38 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Anny01 at 16-10-2015 12:45 PM (8 years ago) (m) Weting dey sweet bird for mouth,na him dey kill am. Stolen meat dey sweet o,de man don do for inside room finish stil e never do am... Bricklayer, u dey build house weting u go tell God say u go find for Bush? Posted: at 16-10-2015 12:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vincoll700 at 16-10-2015 03:23 PM (8 years ago) (m) Eyahhh... na wetin sweet am kill am Posted: at 16-10-2015 03:23 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
vincoll700 at 16-10-2015 03:42 PM (8 years ago) (m) he died Chopin life.... YEYE Posted: at 16-10-2015 03:42 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
allenspike at 17-10-2015 01:49 AM (8 years ago) (m) he never knew he's gonna meet his waterloo soon
Posted: at 17-10-2015 01:49 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
allenspike at 17-10-2015 01:51 AM (8 years ago) (m) when e dey do am to married woman e been dey sweet am, e no know say e dey pain another pesin
Posted: at 17-10-2015 01:51 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
allenspike at 17-10-2015 01:51 AM (8 years ago) (m) hope say e use protection before e die, because e fit don go give the woman belle oo
Posted: at 17-10-2015 01:51 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |