LMAO! Transgender Woman Cries For Safety Because She Is Locked With Other Men In Jail (Page 2)

Date: 27-10-2015 5:58 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- Trueyarn at 27-10-2015 08:57 PM (8 years ago)
(m)
Any how he be Ogoro no dey jump go back,once a man is forever a man.go serve ur jail jejeje wit ur folks.
Posted: at 27-10-2015 08:57 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- stella1981 at 27-10-2015 10:38 PM (8 years ago)
(f)
Hmmmmmmmm
Posted: at 27-10-2015 10:38 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 28-10-2015 12:26 AM (8 years ago)
(m)
All d male inmates go don dey file dere willie, in fact na who win fight go carry am as room mate b4 e start to auction like ashy...
At least she/he better pass d ashys wey dey d male prison...
Na highest bidder go win d fight...
Na god catch...
Chai, dem go tear am to pieces....Free meat..
Posted: at 28-10-2015 12:26 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 28-10-2015 09:47 PM (8 years ago)
(m)
Very good for him/her when him dey change to Wetin him no be before nko,Wetin shey expect
Nonsense

Posted: at 28-10-2015 09:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 28-10-2015 09:51 PM (8 years ago)
(m)
Very mumu person I pray make those inmate scatter that artificial thing wey dey in between his leg

Posted: at 28-10-2015 09:51 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 28-10-2015 10:12 PM (8 years ago)
(m)
I wonder why normal human being go wake up one day and say the gender way God create am no suit am na to switch, nonsense

Posted: at 28-10-2015 10:12 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-10-2015 10:15 PM (8 years ago)
(m)
Mary11
Sometimes na for money....
Posted: at 28-10-2015 10:15 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]