29-Yrs-Old Artiste Pretend To Be Air Force Officer To Bully Policemen (Page 2)

Date: 09-11-2015 10:35 am (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Novic at 9-11-2015 06:05 PM (8 years ago)
(m)
God don catch u
Posted: at 9-11-2015 06:05 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 9-11-2015 06:06 PM (8 years ago)
(m)
make una go eat ham for police statio
Posted: at 9-11-2015 06:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 9-11-2015 06:07 PM (8 years ago)
(m)
formularity don kil u
Posted: at 9-11-2015 06:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 9-11-2015 06:08 PM (8 years ago)
(m)
na only God fit save u frm dis mess
Posted: at 9-11-2015 06:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 9-11-2015 08:37 PM (8 years ago)
(m)
Make e tell im mates to try again or make dem go bribe anoda oga police wey go do d job..
Dis na comedy film..
Posted: at 9-11-2015 08:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 14-11-2015 02:59 PM (8 years ago)
(m)
lolzzz, dis guy funny pass akpos, casala don open 4 am oo
Posted: at 14-11-2015 02:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 03:01 PM (8 years ago)
(m)
dis guy mumu, instead of am to go bail his instructments wit jst mayb 20 to 30k he go form wetyn him no b, laf no go kil me oo
Posted: at 14-11-2015 03:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 03:03 PM (8 years ago)
(m)
as na onli u waka go station go put ursef 4 wahala, na onli u go waka go solve ur wahala ursef
Posted: at 14-11-2015 03:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]