Moyo Lawal Wishes Her Fans A Happy New Week With A No Makeup Selfie - Photo (Page 2)

Date: 09-11-2015 1:26 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- sugarwealth at 10-11-2015 05:50 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  9-11-2015 02:01 PM
Who be this again wey do mouth like Obasanjo own ?
you get bad mouth no be small
Posted: at 10-11-2015 05:50 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 09:21 PM (8 years ago)
(m)
ye, makeup dey help sum pple oo, jst see hw dis lady ugly, see ha mouth long
Posted: at 14-11-2015 09:21 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 09:23 PM (8 years ago)
(m)
nw, na everybody dey form celeb, i no even know dis one oo.
Posted: at 14-11-2015 09:23 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 09:25 PM (8 years ago)
(m)
i am tok oo, all dis our celeb na fake. so na so makeup dey luk dis lady luk real y she b fake
Posted: at 14-11-2015 09:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 8-01-2016 12:10 PM (8 years ago)
(m)
Hmm, yeye dey smell.
Posted: at 8-01-2016 12:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]