Police Arrest Suspect Suicide Bomber Only To Discover He Was On A Romantic Mission. (Page 2)

Date: 09-11-2015 1:40 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- okatee at 14-11-2015 09:34 PM (8 years ago)
(m)
na God catch u, so u dey cheat on ur wife ko. u re a big fool
Posted: at 14-11-2015 09:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 09:36 PM (8 years ago)
(m)
nawa 4 sum men oo, jst bcuz of woman u go change ur identity as a man. u re a disgrace to manhood
Posted: at 14-11-2015 09:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 14-11-2015 09:37 PM (8 years ago)
(m)
oga u get luck say dey call police. if na naija dem 4 mob u nd even kill u b4 police cum.
Posted: at 14-11-2015 09:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]