President Barack Obama Joins Facebook on Monday Mark Zuckerberg Personally Welcomes Him (Page 2)

Date: 10-11-2015 12:30 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- dickieponga at 11-11-2015 06:59 AM (8 years ago)
(m)
After all dis years na now u con dey join...? Na wah for u o Obama..
Posted: at 11-11-2015 06:59 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 16-11-2015 09:30 PM (8 years ago)
(m)
wow, dis surprising ooo, so na nw obama dey open fb account.
Posted: at 16-11-2015 09:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 16-11-2015 09:34 PM (8 years ago)
(m)
as na obama, see d way mak dem take welcum am, even facebook owner. we may don dey fb since, mark neva even greet us. God pass una oo
Posted: at 16-11-2015 09:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]