Wow!!! Netherlands to Shut Down 8 Prisons Due to Lack of Criminals (Page 2)

Date: 13-11-2015 11:05 am (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- TABONTE at 14-11-2015 09:51 AM (8 years ago)
(m)
Nigeria should lease that prison for our VIP prisoners pls!!!
Posted: at 14-11-2015 09:51 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- okatee at 20-11-2015 07:22 AM (8 years ago)
(m)
that good 4 dem, gud government by holland, dey re law abiding citizen.
Posted: at 20-11-2015 07:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 07:27 AM (8 years ago)
(m)
ooo, hw i wish say one day naija go fit announce dis kind news, i go happy oo. abeg mak ou govt dialogue with holland own so dat we go ship in sum of our prisoners go dere
Posted: at 20-11-2015 07:27 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 07:29 AM (8 years ago)
(m)
wen dere govt dey strict hw sumtyn like dis no go happen. mak we no even expect sumtyn lik dis 4 naija bcus d rate at which kidnapping, rape, stealin nd other crimes dey happen 4 here is too much abeg.
Posted: at 20-11-2015 07:29 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BusyHorse at 20-11-2015 07:31 AM (8 years ago)
(m)
I totally disagree with those suggesting we transfer some convicts to holland, do u want to elivate their status?
Posted: at 20-11-2015 07:31 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]