U dey talk about d woman wey kill im pikin abi...
E dey Metro Forum...
So follow d corridor, 1st turning on d rite, go straight and turn left, u will see education dept ahead of u but on ur left is Metro..
Once u get in walk straight ahead and dere's a door on ur rite, go in and ask for d junior assistant editor....
Posted: at | |