WTF! Man Jumps Off From Court's Storey Building To Evade Trial in Lagos (PHOTOS) (Page 2)

Date: 08-12-2015 4:11 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- yemoma at 9-12-2015 03:11 AM (8 years ago)
(m)
Hahahahhah. Serious things.
Posted: at 9-12-2015 03:11 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Oways at 9-12-2015 12:12 PM (8 years ago)
(m)
The guy no even fear say him leg go brake
Posted: at 9-12-2015 12:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 9-12-2015 05:54 PM (8 years ago)
(m)
MAKE UNA NO BLAME D GUY WEN HIM REASON SAY NA NAIJA PRISON HIM WAN ENTER NO BED, NO DSTV, NO PHONE CALLS FOR INSIDE NA MAKE HIM WAN ESCAPE يراقب الله !!! 
Posted: at 9-12-2015 05:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 13-12-2015 09:30 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on  9-12-2015 05:54 PM
MAKE UNA NO BLAME D GUY WEN HIM REASON SAY NA NAIJA PRISON HIM WAN ENTER NO BED, NO DSTV, NO PHONE CALLS FOR INSIDE NA MAKE HIM WAN ESCAPE يراقب الله !!! 

Hahahaha so why him go commit crime him no Sabi say him go enter jail.
Posted: at 13-12-2015 09:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- moralemike07 at 5-01-2016 02:41 PM (8 years ago)
(m)
The guy too dey watch action movies.
Posted: at 5-01-2016 02:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sparky12 at 26-04-2016 09:42 AM (8 years ago)
(m)
kk
Posted: at 26-04-2016 09:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]