The photos were shared on twitter. Her name is Irene Mueni from Kenya. She was allegedly battered by her boyfriend Enock Mutunga on Sunday, December 6. She reported the assault to the police but no action was taken.
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 10-12-2015 11:25 AM (9 years ago) | Hero
zezprincess at 10-12-2015 11:30 AM (9 years ago) (f)
My girl since the police no do anything,leave everything to God,nurse ur wound,forgive&gorget d dude,next time look for a responsible fellow,goodluck.
Posted: at 10-12-2015 11:30 AM (9 years ago) | Hero
That guy get luck say no be naija, and say no be girl wey I know, if not na handicap for fit the guy... Na to make sure him no go fit use some parts of his body again.
Posted: at 10-12-2015 04:39 PM (9 years ago) | Hero
TO B FRANK AND SINCERE LETS CALL A SPADE A SPADE I NO WISH ANY GIRL TO COME ACROSS DIS KIND OF MALTREATING BUT U SEE SOME OF ALL DIS GIRLS NA DEM DEY PUT THEMSELVES FOR ALL THIS MESS, ONCE BAD GUY ATTACH TO UR NAME NA SO DEM GO LEAVE DECENT PEOPLE GO ENTER RELATIONSHIP WITH MIKE TYSON AFTER PUNCHING THINGS NA THERE DEM GO WANT PEOPLE TO SORRY FOR DEM. MEET DIS GIRL NOW TELL AM SAY MAKE HIM LEAVE DIS GUY NOW SHE GO TELL U SAY D GUY NA BE HER LIFE SAY SHE NO FIT LEAVE AM, SAY IF SHE LEAVE SHE GO DIE, AM SORRY SAY I DEY TALK ALL DIS O! NA FROM EXPERIENCE I DEY TALK, I DON COME ACROSS MANY يراقب الله !!!
Posted: at 10-12-2015 05:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac