ScEnArIoS (Oyinbo dey broke pidgin English)

Date: 10-01-2010 7:46 pm (15 years ago) | Author: Oyez
[1] 2 3 4
- at 10-01-2010 07:46 PM (15 years ago)
(m)
This show no need any intro. Una know am well. No long talk.
But wetin surprise me be say some of our Naija brothers for both home and abroad go dey form Americana...them go dey talk like say them no dey shyte...who u dey form for? Abi u want make I muttalab you?

ok..check out this video to see proper oyinbo..no be albino, no be phillipino, no be palestino...confirmed white man dey broke ur mother-tongue..u go fear fear. e be like say the attached picture na picture of the guy when he still be small pikin dey baff for outside for Jos town.
Enjoy the show!


<a href="http://www.youtube.com/watch?v=ggWMWgRkK_4" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">Nigerian White Boy Speaking pidgin English</a>


Posted: at 10-01-2010 07:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- xter at 10-01-2010 11:49 PM (15 years ago)
(m)
seen b4 ...a very long time ago

Posted: at 10-01-2010 11:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheenor at 11-01-2010 02:01 AM (15 years ago)
(m)
na wa oh!

Posted: at 11-01-2010 02:01 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- damover at 11-01-2010 06:02 AM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 11-01-2010 06:02 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 09:39 AM (15 years ago)
(m)
no be new thing now.... the video sayz "nigerian white boy speaking pidgin english...
oyinbo sef don dey sell gala for naija... wait make i bring him picture come....
Posted: at 11-01-2010 09:39 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 09:50 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:39 AM
no be new thing now.... the video sayz "nigerian white boy speaking pidgin english...
oyinbo sef don dey sell gala for naija... wait make i bring him picture come....
see am..
Posted: at 11-01-2010 09:50 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- monasea at 11-01-2010 10:59 AM (15 years ago)
(f)
wetin dey oyibo body, 9ja people una dey fall my hand,
dem no regard blackman ooooo
Posted: at 11-01-2010 10:59 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- zolazola at 11-01-2010 10:59 AM (15 years ago)
(m)
you and that gay some how look alike ohhh
Posted: at 11-01-2010 10:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 11:18 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on 11-01-2010 10:59 AM
you and that gay some how look alike ohhh
who & who looks alike?...
Posted: at 11-01-2010 11:18 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 11-01-2010 11:23 AM (15 years ago)
(m)
krist hw far na
Posted: at 11-01-2010 11:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 11:28 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 11-01-2010 11:23 AM
krist hw far na
sizey nwa nna...  Grin
i dey okay o... how you dey?.
Posted: at 11-01-2010 11:28 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zolazola at 11-01-2010 11:31 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 11:18 AM
Quote from: zolazola on 11-01-2010 10:59 AM
you and that gay some how look alike ohhh
who & who looks alike?...
you and the white galla boi
Posted: at 11-01-2010 11:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 11:37 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on 11-01-2010 11:31 AM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 11:18 AM
Quote from: zolazola on 11-01-2010 10:59 AM
you and that gay some how look alike ohhh
who & who looks alike?...
you and the white galla boi
huh Huh?
where you see the resemblance? Huh?
Posted: at 11-01-2010 11:37 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 11-01-2010 11:56 AM (15 years ago)
(m)
hahahaha this guy try Ooo

Posted: at 11-01-2010 11:56 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 11-01-2010 01:02 PM (15 years ago)
(m)
ok

Posted: at 11-01-2010 01:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teeco at 11-01-2010 02:13 PM (15 years ago)
(m)
yes

Posted: at 11-01-2010 02:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- neossha at 11-01-2010 02:21 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:50 AM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:39 AM
no be new thing now.... the video sayz "nigerian white boy speaking pidgin english...
oyinbo sef don dey sell gala for naija... wait make i bring him picture come....
see am..
kris where u see dis pix.......lolz
Posted: at 11-01-2010 02:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 11-01-2010 02:31 PM (15 years ago)
(m)
hahahahaha

Posted: at 11-01-2010 02:31 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 11-01-2010 02:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 11-01-2010 02:21 PM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:50 AM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:39 AM
no be new thing now.... the video sayz "nigerian white boy speaking pidgin english...
oyinbo sef don dey sell gala for naija... wait make i bring him picture come....
see am..
kris where u see dis pix.......lolz
i took the pix somewhere around ketu...
Posted: at 11-01-2010 02:40 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 11-01-2010 02:48 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 02:40 PM
Quote from: neossha on 11-01-2010 02:21 PM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:50 AM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 09:39 AM
no be new thing now.... the video sayz "nigerian white boy speaking pidgin english...
oyinbo sef don dey sell gala for naija... wait make i bring him picture come....
see am..
kris where u see dis pix.......lolz
i took the pix somewhere around ketu...

in 1900

Posted: at 11-01-2010 02:48 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions