I Didn’t Call For Nnamdi Kanu’s Hanging - Okorocha Speaks On Allegation (Page 2)

Date: 21-01-2016 1:22 am (8 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 [2]
- Novic at 23-01-2016 12:02 PM (8 years ago)
(m)
E don do sef, make dem free the
Nnamdi KANU guy, but make them
warn am well well before dem
leave am.. Make dem call all the
ndigbo elders together to warn am
make him no dey threating a whole NATION again.. If they want
BIAFRA, make dem do am with
sense or wait till IGBO man
become president....! MY PEOPLE, I TALK WELL? Huh
Posted: at 23-01-2016 12:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- odoma11 at 25-01-2016 08:29 PM (8 years ago)
(m)
 can't tell me u don't and didn't know abt ur brother KANU case all dis while especially cus u are in APC.
Posted: at 25-01-2016 08:29 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]