People wicked oh

Date: 22-01-2016 10:14 pm (8 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
- at 22-01-2016 10:14 PM (8 years ago)
(m)
WHY ARE PEOPLE WICKED?? How can
somebody chukwu kere eke go unplug my
phone wey dey 10% come plug him own wey
dey 95%, come still use my own dey play
Temple Run ?? Naija maka why? Ndi
mmadu sef.

Posted: at 22-01-2016 10:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac
- Lipstictendecy at 26-01-2016 06:43 PM (8 years ago)
(f)
sorry http:// Grin
Posted: at 26-01-2016 06:43 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- bokobond at 26-01-2016 10:24 PM (8 years ago)
(m)
u dey craze poster




na me ( a.k.a Newrumour )
Posted: at 26-01-2016 10:24 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- brightossy at 28-01-2016 09:49 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Rasheed abiodun on 26-01-2016 10:24 PM
u dey craze poster




na me ( a.k.a Newrumour )
Most times mad men dey call people mad
Posted: at 28-01-2016 09:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 29-01-2016 01:10 PM (8 years ago)
(f)
that you nokia 3310 na m you dey complain sef
Posted: at 29-01-2016 01:10 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- bokobond at 29-01-2016 08:53 PM (8 years ago)
(m)
where are those feofle ??
Posted: at 29-01-2016 08:53 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- brightossy at 30-01-2016 11:28 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: rakel nkeiru on 29-01-2016 01:10 PM
that you nokia 3310 na m you dey complain sef
na u dash me d Nokia oh
Posted: at 30-01-2016 11:28 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bokobond at 31-01-2016 04:20 PM (8 years ago)
(m)
am nt here
Posted: at 31-01-2016 04:20 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- ujmaria at 12-02-2016 03:21 PM (8 years ago)
(f)
Hahahahahahahahahahah@hhahhahahhaha, such is life
Posted: at 12-02-2016 03:21 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 14-02-2016 10:30 PM (8 years ago)
(m)
huh

Posted: at 14-02-2016 10:30 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- charisVEC at 3-03-2016 04:54 PM (8 years ago)
(m)
I see...Hahahhaahhaahha...chai..na real wickedness self...issokay
Posted: at 3-03-2016 04:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 11-03-2016 10:38 PM (8 years ago)
(m)
Chai..is nt fair oooo
Posted: at 11-03-2016 10:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire