I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 1-02-2016 09:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Ennyolalekan at 1-02-2016 09:35 PM (8 years ago) (m)
wat is his mission in awa noble country oooo. I hope is not wat am thinking.
Posted: at 1-02-2016 09:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
welcome to our beloved country mr prime minister, ones again welcm to land of boko haram where people they die in the hand of master of killing. pls just mak sure you they careful.
Posted: at 1-02-2016 09:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Hmmmm d security wey go follow dis man come Nigeria ehn no go he small one cus boko haram dey there , lassa fever, they there, then militants are threatening. Anyway anything wey bring come naija make e be good one o. Welcum.
Posted: at 1-02-2016 10:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero
I believe that this man's coming is something that will bring impact to our country if not he should better go back before I release the Boko Haram boys
Posted: at 2-02-2016 04:48 AM (8 years ago) | Hero
SO WETIN BE D AGENDA OF D VISIT WE DEY WAIT BUT BEFORE THEN PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-02-2016 05:15 PM (8 years ago) | Gistmaniac