5 Years Old British Boy Changes Sex To Female To Becomes World's Youngest Transgender (Page 2)

Date: 08-02-2016 4:22 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- ngfineface at 9-02-2016 07:22 AM (8 years ago)
(f)
Stupid girl wey hin parents suppose beat demons comot hin head. I trust Naija parents. Imagine the little brat
Posted: at 9-02-2016 07:22 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 9-02-2016 09:27 AM (8 years ago)
(f)
these white people are blessed with knowledge but they are using it wrongly or are they trying God?
Posted: at 9-02-2016 09:27 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- favuman at 9-02-2016 11:51 AM (8 years ago)
(m)
Na transgender we dey see now soon na transhumananimal go dey reign wia one silly Mr Fox go wan turn Fox true true.
Posted: at 9-02-2016 11:51 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- diezo at 9-02-2016 01:08 PM (8 years ago)
(m)
ABEG I WAN ASK, UNA SURE SAY THEM NEVER BLOW TRUMPET WE NO HEAR BECAUSE D STAGE WEY DIS WORLD DON REACH NOW NA ANIMAL LIFE HE DON TURN TO SO, BECAUSE SOMETHINGS WEY I DEY SEE DIS DAYS FEAR DEY CATCH ME, NA SO ONE MAN SPEND ALL HIM MONEY TO LOOK LIKE DOG ANOTHER ONE SPEND HIM MONEY JUST TO LOOK LIKE DOLL BABE NOW NA PEOPLE DEY COMOT WETIN DEM BORN DEM WITH COME DEY CHANGE AM FOR LIFE HOW DEM GO BORN SOMEBODY WITH PENIS HE GO SAY NA T*T* HIM WAN GET WITH Bosom  DEM GO BORN SOMEBODY WITH T*T* AND Bosom  HIM GO SAY NA PRICK HIM WAN GET, EVEN PERSON WEY DEM BORN WITH PRICK GO SAY NA PERSON WEY GET PRICK NA HIM WAN DEY NACK, SOMEBODY GET T*T* NA PERSON WEY GET T*T* LIKE HER NA SHE WAN DEY NACK BETTER FEAR DON DEY CATCH ME NOW COS I NO KNOW WHICH NEW ONE GO COME OUT TOMORROW BUT BEFORE HE GO COME OUT MAKE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 9-02-2016 01:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 10-02-2016 02:48 PM (8 years ago)
(m)
DIS ONE NA REALLY END TYM PIKIN
Posted: at 10-02-2016 02:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 10-02-2016 07:33 PM (8 years ago)
(m)
Wonders shall never end o.
Posted: at 10-02-2016 07:33 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 11-02-2016 11:01 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless act
Posted: at 11-02-2016 11:01 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]