Wife Of Senate President, Toyin Saraki Spotted Having Fun With 50cent (Page 2)

Date: 09-02-2016 8:33 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- favuman at 9-02-2016 11:18 AM (8 years ago)
(m)
D place b like 1 comedy gathering wey dem jamb demselves.
E even b like film premiere
Posted: at 9-02-2016 11:18 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- horizontal at 9-02-2016 12:57 PM (8 years ago)
(f)
so?
Posted: at 9-02-2016 12:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 9-02-2016 02:06 PM (8 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 9-02-2016 02:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mopera at 9-02-2016 04:11 PM (8 years ago)
(m)
hw u take dress na dis same wey dem go take
address u. D place b like 1 comedy gathering wey dem jamb
demselves.
E even b like film premiere 50cent won act
Posted: at 9-02-2016 04:11 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 9-02-2016 04:18 PM (8 years ago)
(m)
Ok seen,who she help?
Posted: at 9-02-2016 04:18 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- eskor9 at 9-02-2016 08:01 PM (8 years ago)
(m)
that's photo shopping please
Posted: at 9-02-2016 08:01 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- AmazingMarie at 9-02-2016 09:18 PM (8 years ago)
(f)
ok not much just her flexing enjoy
Posted: at 9-02-2016 09:18 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 9-02-2016 10:49 PM (8 years ago)
(m)
But why are people praising here for carrying our money and pay in other to take pix with 50cent
Posted: at 9-02-2016 10:49 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 10-02-2016 12:02 AM (8 years ago)
(m)
OGA POSTER FROM DAT PIX, ME NO SEE ANYTYN LIK FUN OO.
Posted: at 10-02-2016 12:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 10-02-2016 03:52 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: ogechi rosu on  9-02-2016 11:05 PM
Hmmm it's alright catch me if you can at www.ogesspace.com
Sori, me no fit catch u. U won injure my hand?
Posted: at 10-02-2016 03:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princedafe at 11-02-2016 05:34 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless post
Posted: at 11-02-2016 05:34 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]