I Was So Shocked To Know That My 10yr Old Daughter Is No Longer A Virgin - Father Reveals (Page 2)

Date: 22-02-2016 4:38 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- love_life at 23-02-2016 07:04 AM (8 years ago)
(m)
nice story
Posted: at 23-02-2016 07:04 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Trueyarn at 23-02-2016 08:10 AM (8 years ago)
(m)
Nah waoh,all these paedophiles wey no dey see small pikin comot eyes so,if I catch anyone near my daughter,I must kill am.
Posted: at 23-02-2016 08:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- ujmaria at 23-02-2016 10:39 AM (8 years ago)
(f)
Noted we don hear
Posted: at 23-02-2016 10:39 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- christianity at 23-02-2016 02:30 PM (8 years ago)
(m)
what do u expect from f/b and twitter generations.
Posted: at 23-02-2016 02:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zezprincess at 23-02-2016 02:38 PM (8 years ago)
(f)
Hmmm,this na super story or ikebe super? How come @ nine years,na victim of rape or na wetin? Abeg I no gree with this story,na tales from moonlight so as to teach morals to the children.
Posted: at 23-02-2016 02:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 23-02-2016 02:44 PM (8 years ago)
(m)
ABEG POSTER TRY RE-READ THIS UR POST MAKE U EXPLAIN AM GIVE ME COS I NO UNDERSTAND MAYBE WEY U DEY COPY DIS THING OR WRITE DIS THING DEY PASTE E BE LIKE SAY U DEY WITH SOMETHING, HOW PAPA GO JUST TELL PIKIN SOMETHING PIKIN GO JUST CHANGE FACE THEN D PAPA COME SCREAM COME CONCLUDE SAY D PIKIN NO BE VIRGIN WITHOUT GOING FOR TEST U NEVER FINISH THAT ONE U COME ENTER WITH CANCER ISSUE BIA POSTER U BETTER TAKE UR VERY GOOD TIME IF U KNOW SAY U NO GET NEWS NO BE BY FORCE TO POST HERE U HEAR BECAUSE NO BE CHILDREN DEY READ POST HERE ANYWAYS NO BE UR FAULT NA PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 23-02-2016 02:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 24-02-2016 01:54 PM (8 years ago)
(m)
Kpele
Posted: at 24-02-2016 01:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 25-03-2016 03:11 PM (8 years ago)
(m)
well sorry pooh
Posted: at 25-03-2016 03:11 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]