President Buhari Praying For Naira Exchange Rate To Pick Up With Prince Of Saudi In Mecca (Page 2)

Date: 24-02-2016 6:24 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 8
- yebo15 at 24-02-2016 10:51 PM (8 years ago)
(m)
Still waiting for your campaign promises sha a dollar will be equal to the naira.
Posted: at 24-02-2016 10:51 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- imaria at 24-02-2016 10:58 PM (8 years ago)
(f)
Euro don  fall down today that is why he is thanking God
Posted: at 24-02-2016 10:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- charisVEC at 24-02-2016 11:33 PM (8 years ago)
(m)
Chai issokay.#Buhari_face
Posted: at 24-02-2016 11:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 25-02-2016 12:26 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bright on 24-02-2016 10:18 PM
SEE HIM FACE PEADOPHILE
Go ask ur papu wey wear GOoGle hw una take start am, hungry moronic moron bright pikin wey no fit fly, dem fry ur broda give u chop u callam love.. Born imbecile with maggots brain
Posted: at 25-02-2016 12:26 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Trueyarn at 25-02-2016 06:34 AM (8 years ago)
(m)
Prayer is the key to open doors,PMB keep praying because prayers no dey too much.
Posted: at 25-02-2016 06:34 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- nametalkam at 25-02-2016 08:25 AM (8 years ago)
Online (m)
Quote from: Adams Victor on 24-02-2016 10:51 PM
Still waiting for your campaign promises sha a dollar will be equal to the naira.

Did baba promise to make Naira equal to dollar? If he truly did am not sure who to blame, maybe him or  your for believing such lie!

Posted: at 25-02-2016 08:25 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 25-02-2016 08:41 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourn Identity on 24-02-2016 09:37 PM
U just b like hopeless and shameless Ben Bruce wey wey talk say make we dey do tins 4 naija BT im cari all im books go oyinbo go print. Hypocritical malu go talk 4 im front make we no hw far, ur own aboki no get part 2, moron
Born without identity abi wetin be ur name, u must be a mother phyuking bast*rd for quoting my comment. May hot thunder fire and kill the whole of ur family plus the unborn ones. To start with, I'm one of PMB biggest fans and I was only making a light joke based on how the second to the last pics look. As u get liver enter my domot so, henceforth u nor go do better thing for ur life, if thunder nor kill u b4 dis year runs out na him be say first thing in the morning on 1st of January 2017 stray bullet go hit u from nowhere and ur body go tear anyhow for main road. Die die die die die die bornwithoutidentity die and let the world be at peace

Posted: at 25-02-2016 08:41 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Slimchery at 25-02-2016 09:03 AM (8 years ago)
(m)
but the prayer work as the money done drop and why we nigeria youth dey lazy and Always put blame on the leaders when we know that we are the main problem of nigeria? person wake up for night go steal from transformer, na government, who go rob na government , why? to me Buhari is still the best president and don't care of what you people think or say about him or me telling your guys the truth, I love him, may you live long sai buhari
Posted: at 25-02-2016 09:03 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 25-02-2016 10:07 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Michael Akin on 25-02-2016 08:41 AM
Born without identity abi wetin be ur name, u must be a mother phyuking bast*rd for quoting my comment. May hot thunder fire and kill the whole of ur family plus the unborn ones. To start with, I'm one of PMB biggest fans and I was only making a light joke based on how the second to the last pics look. As u get liver enter my domot so, henceforth u nor go do better thing for ur life, if thunder nor kill u b4 dis year runs out na him be say first thing in the morning on 1st of January 2017 stray bullet go hit u from nowhere and ur body go tear anyhow for main road. Die die die die die die bornwithoutidentity die and let the world be at peace
Jajajajajajajajaja hahananahehe he banana, lol, monkey like u, u no tell say u dey go mountain of fire make I 4 wear helmet make d fire bounce back Shocked Grin Or u never hear say all d fire fire wey una don dey fire since don dey backfire all una generation? Tell ur piece of shit momu make she lick ur maggots f*cking ass make ur sense refresh small. If u no no, ur life don already expire BT na mosquito life dey sustain u n  dat ur burial date wey u choose no bad at all. chronic moronic moron go drink ur momo piss make u 4 dey c reality, born FOOL Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2016 10:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Haso112 at 25-02-2016 10:55 AM (8 years ago)
(m)
Amen to your prayers oooo baba, NIGERIA needs all the prayers it can get.... But wait ooo, that military man wey stand guard so as them dey pray, him no be MUSLIM too, why ain't he praying too...? We humans sha, we've changed every law of nature to suit ourselves..
Posted: at 25-02-2016 10:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KennyFidel at 25-02-2016 11:02 AM (8 years ago)
(f)
I pray the people who are abusing you now will praise you at the end, gullible set of haters!!!
Posted: at 25-02-2016 11:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bright1love at 25-02-2016 11:26 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourn Identity on 25-02-2016 12:26 AM
Go ask ur papu wey wear GOoGle hw una take start am, hungry moronic moron bright pikin wey no fit fly, dem fry ur broda give u chop u callam love.. Born imbecile with maggots brain

YOU ARE NOTHING BUT A SCAVENGER DIE DIE DIE BASTARD COW I WISH PIG IN YOUR HOUSE
Posted: at 25-02-2016 11:26 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 25-02-2016 11:40 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bright on 25-02-2016 11:26 AM
YOU ARE NOTHING BUT A SCAVENGER DIE DIE DIE BASTARD COW I WISH PIG IN YOUR HOUSE
Hahananahehe hahahaha, na by force? Na so ur ashawo momo dey sing am naked 4 street make im enemies die, instead, her own madness com increase. U don already naked,  oya begin enter bush go dey preach biaframadness 4 dat side Shocked Grin Grin maggots brain moron
Posted: at 25-02-2016 11:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SamShersingh at 25-02-2016 11:45 AM (8 years ago)
(f)
Walker walker Presidio, pray harder
Posted: at 25-02-2016 11:45 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- SamShersingh at 25-02-2016 11:46 AM (8 years ago)
(f)
Walker walker Presidio, pray harder
Posted: at 25-02-2016 11:46 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- SamShersingh at 25-02-2016 11:57 AM (8 years ago)
(f)
Walker walker Presidio, you also have wings to fly, tourist.
Posted: at 25-02-2016 11:57 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- akinmanchy at 25-02-2016 12:06 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourn Identity on 25-02-2016 10:07 AM
Jajajajajajajajaja hahananahehe he banana, lol, monkey like u, u no tell say u dey go mountain of fire make I 4 wear helmet make d fire bounce back Shocked Grin Or u never hear say all d fire fire wey una don dey fire since don dey backfire all una generation? Tell ur piece of shit momu make she lick ur maggots f*cking ass make ur sense refresh small. If u no no, ur life don already expire BT na mosquito life dey sustain u n  dat ur burial date wey u choose no bad at all. chronic moronic moron go drink ur momo piss make u 4 dey c reality, born FOOL Grin Grin Grin Grin Grin
Awwww BornWithoutIdentity, honestly I really pity ur mama, the old woman just waste her honeypot take born a vagabond, but on the other hand I nor pity the ashawo woman wey born u bcos better curse don dey on top her and her family tey tey. My guy RIP o jare

Posted: at 25-02-2016 12:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 25-02-2016 12:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Michael Akin on 25-02-2016 12:06 PM
Awwww BornWithoutIdentity, honestly I really pity ur mama, the old woman just waste her honeypot take born a vagabond, but on the other hand I nor pity the ashawo woman wey born u bcos better curse don dey on top her and her family tey tey. My guy RIP o jare
Grin I no say u won fly BT d fly wey dey cari shit can't fly and dis 1 wey u talk so, e mean say ur f*ckin ass ashawo mumu still dey chop ur shit cos d sense never refresh, I begi cari giv ur imbecile papu yansh make im follow chop maggots until ur sense refresh chronic moronic moron. wat set of waste product family,,,, chieee Grin Grin
Posted: at 25-02-2016 12:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 25-02-2016 12:45 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourn Identity on 25-02-2016 12:24 PM
Grin I no say u won fly BT d fly wey dey cari shit can't fly and dis 1 wey u talk so, e mean say ur f*ckin ass ashawo mumu still dey chop ur shit cos d sense never refresh, I begi cari giv ur imbecile papu yansh make im follow chop maggots until ur sense refresh chronic moronic moron. wat set of waste product family,,,, chieee Grin Grin
Hahahahaha this is the most dumb ass comment I've ever read, guy it's very obvious say as soon as ur ashawo mama born u, u nack head for ground and ur brain scatter. Ur whole family is under a very strong curse and no redeemtion for u until u and ur family land inside six feet underground. Good luck to u in grave

Posted: at 25-02-2016 12:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeezeewho at 25-02-2016 01:18 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Michael Akin on 24-02-2016 07:02 PM
See as the Saudi prince fine and clean but naija presido kon resemble sallah ram wey don fight tire

Let see your own father
Posted: at 25-02-2016 01:18 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8