An upcoming Nigerian actress has come under fire for posting intimate pictures of herself and boyfriend on her Facebook page. The Port-Harcourt-based actress, Smart Ruth, was heavily criticized over these controversial pictures of herself and boyfriend which she posted on Facebook yesterday. And she says she doesn't care.....
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 29-02-2016 03:39 PM (8 years ago) | Hero
So this local girl na upcoming actress? Which role this one go interpret lol. Even the guy no try so why dem dey say the guy no go marry her. Check well you'll see the guy made her do it cos he's insecure and wants the world to know they are both dating.
Posted: at 29-02-2016 04:14 PM (8 years ago) | Upcoming
UPCOMING ACTRESS POSTER WHO SHE BE AND WHICH UPCOMING FILM SHE DON ACT ABI NA FOR UNA COMPOUND SHE TAKE DEY ACT D UPCOMING FILM EHN POSTER ANOTHER N*N*N*N FROM ANOTHER CLUELESS POSTER ABEG CLEAR FROM MY FRONT BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 29-02-2016 04:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
WHY WONT THEY BLAST WHEN THEY ARE JOBLESS, SOCIAL MEDIA TI TAKE OVER..FOOLISH JOBLESS FANS,U PPL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLL.............
Posted: at 29-02-2016 07:22 PM (8 years ago) | Hero
So this local girl na upcoming actress? Which role this one go interpret lol. Even the guy no try so why dem dey say the guy no go marry her. Check well you'll see the guy made her do it cos he's insecure and wants the world to know they are both dating.
Even the guy no try so why dem dey say the guy no go marry her. Check well you'll see the guy made her do it cos he's insecure and wants the world to know they are both dating.
Exactly what I also noticed...
Posted: at 29-02-2016 07:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac