diezo at 2-03-2016 04:44 PM (8 years ago) (m) ACTION FILM FOR NAIJA WHILE ALL THIS POLITHEIFIANS DEY LIVE BIG LIFE DEY BUY ESTATE AND CARS FOR EVERYWHERE NO SEND ANYWAYS MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 2-03-2016 04:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kp45 at 2-03-2016 05:09 PM (8 years ago) (m) Tori no complete Posted: at 2-03-2016 05:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kison at 2-03-2016 06:52 PM (8 years ago) (m) NAIJA AND WHALA, NEXT TIME be careful,be very very careful, CAREFULLLLLLLLL............... Posted: at 2-03-2016 06:52 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 2-03-2016 08:02 PM (8 years ago) (m) I support the guy me self Don fight over 5naira.change how can u sell fuel that is suppose to sell at 86naira for 125naira and at the same time want to hang my change. Never. I go wait collect my change. Some of them will have the change and think it's their right not to give it to u Posted: at 2-03-2016 08:02 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 2-03-2016 08:07 PM (8 years ago) (m) The another tactic of sealing, naija we no they carry last. I no for sure say this guy are thief becz how much is 30naira wey him they insist that him go collect. Make that handle him very well.
is some like u Is giving those filling station attendant the licence to withhold people change. I can't buy your fuel above stipulated price and at the same leave my kobo to u Posted: at 2-03-2016 08:07 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
imaria at 2-03-2016 11:23 PM (8 years ago) (f) This is what hunger cause Posted: at 2-03-2016 11:23 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 3-03-2016 02:26 AM (8 years ago) (m) Another senseless act Posted: at 3-03-2016 02:26 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hahaha,only in naija,where hungry&poverty can cause anything. Posted: at 3-03-2016 02:40 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
fuel attendants attitude are so bad that after servicing you with fuel they will refuse to give you your change saying there is no change even when they have change. Posted: at 3-03-2016 09:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
this will teach most of these fuel attendants a lesson. Posted: at 3-03-2016 09:30 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
maturedman at 3-03-2016 10:22 AM (8 years ago) (m) shey una ask for change c am now Posted: at 3-03-2016 10:22 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
I no fit dey dat kain place just dey observe Posted: at 3-03-2016 03:42 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fuel attendants attitude are so bad that after servicing you with fuel they will refuse to give you your change saying there is no change even when they have change.
So u dey there just dey observe Posted: at 3-03-2016 03:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oworen25 at 3-03-2016 06:06 PM (8 years ago) (m) I support d customer jare. Afta buying at high price,d attendants stil wanna shortchange him.............lailai.
Am telling you my brother when things don hard like this for we country. Posted: at 3-03-2016 06:06 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Chai why my people, make una dey careful o. ordinary 30naira. Posted: at 4-03-2016 02:15 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 5-03-2016 10:15 AM (8 years ago) (m) Chai why my people, make una dey careful o. ordinary 30naira.
Guy this kind N30 no dey ordinary ooo. Eh b lik say dem Neva do you something before? Posted: at 5-03-2016 10:15 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 5-03-2016 11:11 AM (8 years ago) (f) shit happens Posted: at 5-03-2016 11:11 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 6-03-2016 01:43 PM (8 years ago) (f) hmmmmmmmm.....nawa Posted: at 6-03-2016 01:43 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 6-03-2016 02:09 PM (8 years ago) (m) Hahahahah.... This petrol station na oando filling station. This is crazy. Posted: at 6-03-2016 02:09 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
What a nation called Nigeria. People do some abnormal things but seems normal to people. Poverty and greed are the order of the day. Posted: at 8-03-2016 01:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |